Sandra dey always come true to this 10naira more than others, he should mind how he is talking with her
2026-10-03 12:55:39
7
E-Mayor :
And she first start am ooo
2026-10-03 12:13:38
8
Som sly :
Na becuz of this behavior mk peller comot m from en life
2026-10-03 16:27:56
3
shegzzyy :
Na 10 naira give am change
2026-10-03 09:46:46
0
Ochman :
Sandra don dey too para
2026-10-03 06:30:53
16
Expensive :
pick am up as wetin na
2026-10-03 10:28:53
2
Johnny flex :
But nah Sandra first dey insult him ooh
2026-10-03 10:57:09
9
SweetDaddy😘👐👐 :
Pick am up say wetin happen?
2026-10-03 07:51:06
11
black FBI 🙏🇩🇪🇳🇬❤️💯 :
Sandra calm down this is game 🎮 😂😂😂
2026-10-03 05:34:59
9
that pretty Nelly👙🦋 :
I like as real Dey mind her business 😹😹
2026-10-03 13:24:46
0
mikel_G23 :
no dey talk on person coin
2026-10-03 06:03:53
10
sniperfisayo :
sandra dan add emo
2026-10-03 04:36:48
6
MEEKY🧃 :
And this fee be the reason why Jarvis distance herself sha
2026-10-03 15:28:45
1
gentlethug18 :
When she know say she go Dey vex why she help am play the game 😂😂😂
2026-10-03 11:41:51
3
PRINCE OF POA 🤴 :
na lie
2026-10-03 05:27:20
0
BIG SMART 💰🦅 :
Wetin dey kpa? 😂
2026-10-03 11:30:36
0
GERMAN CANDIDATE ❤️❤️ :
this guy supposed dey respect Sandra this girl dey come through for him
2026-10-03 06:28:08
2
ogbonna jasper :
Sandra know say nah because of 10naira we still dey see you for fyp😂
2026-10-03 13:17:53
2
LIKKLE GAZA :
Too much show up always comes like this
2026-10-03 06:34:50
2
chinedu edu :
na Sandra let her self down for wia ten naira day, I never see wia 10 naira day insult Jarvis or pellet, u are calling a lady ashawo and h.i.v patients
2026-10-03 10:31:17
2
okosisi150 :
Gbim
2026-10-03 04:53:13
3
Success :
Sandra is doing much commot
2026-10-03 11:52:45
1
To see more videos from user @jayclips1199, please go to the Tikwm
homepage.