@gpdefirst1122: #gpdefirst #qoutes

Boy Alone 💔
Boy Alone 💔
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 03 October 2026 07:00:47 GMT
38422
7142
273
1037

Music

Download

Comments

gurllikesophy1
S:)✨🧚‍♀️ :
Na boy wey calm down go enjoy 😂you see I don go suprise my babe
2026-10-03 11:17:10
8
machala_76
Machala 💹📈💯 :
I dey try hold myself fr
2026-10-03 12:12:27
7
jackbile2
Eriwa✊ :
My girlfriend said she no Dey post guys for her status 😭😭😭
2026-10-03 09:53:46
86
lost_soul_412
𝕄𝕣. 𝕀𝕓𝕣𝕒𝕙𝕚𝕞 🖤🐐 :
Lol nothing like boyfriend's day for girls syd oh so stay guided ☺️💔
2026-10-03 11:41:19
10
boy.p.coded01
OLA🦀 :
Them never greet me this morning 😳
2026-10-03 08:48:11
9
dolazboy40
Dolazboy :
Dem forward happy boyfriend day quotes give me💔
2026-10-03 10:09:15
10
sancho001
Sancho865 :
I swear na wetin make me like single life Nobody disturb anybody
2026-10-03 11:04:22
7
juliefavour94
J🌸U🥹L♥️I🔥E :
u fit get girl make girl nor get u
2026-10-03 07:06:18
55
ugonna324
Ugo🎉⚽ :
My own say i don pass boyfriend say na husband 😔😂💔
2026-10-03 11:47:31
7
dat.boi.evil
🇬🇧Dįvïñęê🏝️🛍️🧃 :
My own babe breakup with me today still bill me join🥀💔😢🚶‍➡️
2026-10-03 10:02:45
19
bigstylish2005
Big stylish🇻🇳🇳🇬 :
She even forward the message for me 😞😭
2026-10-03 11:50:36
20
00riven2
BOY ALONE 💔🥀 :
Omo ehh. see make we gather hand close that girlfriends day 🤦
2026-10-03 07:24:54
13
babbyhanna20
𝓐𝓷𝓷𝓪💋💗 :
Happy boyfriend my babies🥹💐❤️‍🩹🥳
2026-10-03 10:48:02
6
colewallen31
OG Socket 💰🇺🇸 :
Omo in my life again, anybody way go carry anything girls celebration come my side I go swear for day person. 🪡 even some way day always run to my dm when the need help no even show any sign even if it’s just a wish, because I’m not even expecting anything from anybody because I never receive anything from my family talk more of outsiders, but at least the little wishe to show dat you cares is hard for them to. Omo my good heart done end.
2026-10-03 09:22:37
13
sweetsoul809
MHIA💫& peace 💞😘🥰 :
happy national boyfriends day 💕
2026-10-03 07:14:05
11
successfulancestor
ANCESTOR👹💀 :
Ohh today na boyfriend day??💔 Happy boyfriend day my friend 🥺
2026-10-03 10:30:37
6
ajackzone
Benjamin Ajack⚠️ :
Me wey my babe ghost me🫩
2026-10-03 11:32:16
8
de.young787
De Young 💔💔 :
Omo bro I don’t know why you are worry about this boyfriend day 😏🥺
2026-10-03 10:05:57
0
jackbile2
Eriwa✊ :
See wetin my girl say to me
2026-10-03 10:06:57
6
maryvianny20
Mary Vianny❤️‍🩹 :
I don shaa wish my ex happy boyfriend day😂😂
2026-10-03 12:31:27
1
zicodestylistgmail.com
ZICO🌚⭐ :
U fit get babe make ur babe no get you hope u get me 😂😂
2026-10-03 12:23:16
2
wizzyai001
KOSISOCHUKWU🦅🚀 :
Omo e better to be single
2026-10-03 12:08:33
4
dannking32
ØŸÅŘĘ ❤️🖤 :
I get babe but she no Dey babe me
2026-10-03 12:17:54
2
big_bamzy___
𝑩𝒊𝑮 𝑩𝑨𝑴𝒁𝒀 🪐 :
Eii 😂
2026-10-03 12:05:24
1
chysom305
🌸Chrïssy bãê🌸 :
B4 u complain check if u did anything for her on girlfriend's day 😭
2026-10-03 09:11:03
1
To see more videos from user @gpdefirst1122, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About