@felix_celine: Atleast nobody Dey look upto me 😭😂

Felix CELINE👓
Felix CELINE👓
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 03 October 2026 07:46:33 GMT
76297
16881
163
1643

Music

Download

Comments

rhiane.raph
𝟗𝟏𝟏.𝐫𝐢𝐫𝐢😍💋 :
I for too disappoint my siblings
2026-10-03 09:01:21
619
fourish41
NALE.!💋 :
I be first born 😂😭and I pity who de look up to me 😭cuz nothing for them 😂me wey never since morning 😭
2026-10-03 09:26:38
176
thatgurljozzyblaq
𝓙𝓸𝔃𝔃𝔂𝓫𝓵𝓪𝓺🥹❤️💐 :
Last born shout power😂😂
2026-10-03 14:07:48
82
tsbraid2
THE BRAIDER IN EDE 💇🏾‍♀️🫣💕 :
Na Wetin i kuku fit do as first born i go do
2026-10-03 08:33:52
164
prettybella1120
__BELLA🥀🥺⏩️❤️ :
I b first born but for my side make everybody mount their guide oo😂
2026-10-03 11:25:08
98
juwa2859
Juwa💕 :
thank God say I be lastborn cause I no fit chest billing oo😂😂
2026-10-03 09:13:39
60
asabaphotographer_
SHOTBYPOM 📍ASABA PHOTOGRAPHER :
First born in the building 😹
2026-10-03 10:49:46
38
youdeservechideraa_0
🍁𝓜𝓢.𝓢𝓞𝓢𝓞🍁 :
I be first born anybody wey look up to me. Na em sabi😂
2026-10-03 10:50:29
3
chetachidaniella12
DANI🦋🎀 :
I like as nobody dey look up to me as first born
2026-10-03 11:11:06
8
mi.jenny3
AMENZE🦋👩‍🍳 :
Me way be last born then wan use pressure take my life
2026-10-03 08:57:41
5
dipson_dinero
𝑫𝑰𝑷𝑺𝑶𝑵 𝑫𝑰𝑵𝑬𝑹𝑶 🥀📊 :
Us wey be first born 💔
2026-10-03 08:17:02
36
prettiest_bb5
BB🌸 :
Swrs I be middle I get elder sis and bro
2026-10-03 14:29:48
3
josephewoma5
Call me Favy 🥰 :
I no be first born I be number 4 first daughter life don win me 4 .0😩😂
2026-10-03 10:51:23
2
kennedy.faith15
Nurse faith Ken🌺😒💊💉🩺🩸 :
I was third born before,but now am first born my big brother is late and my elder sister is spiritually and physically ill 😷💔😪😭
2026-10-03 09:07:09
8
emma_nu_ella1
Ella🩵 :
Last born
2026-10-03 16:13:45
1
estherdoesnotfeelpretty
️Esther🫩💕 :
If my papa Dey pressure my sister I go just Dey one side Dey laugh 😭
2026-10-03 08:38:51
12
natashachikamso11
~~FaitH...🥺♈️💕 :
But na first daughter I come be 😭😭😭
2026-10-03 11:53:18
4
marisbabe5
chiamaka 🥀❤️💕 :
See me see craze perhaps fra all in the name of first born 😂
2026-10-03 10:53:57
4
sportsshop41
🦋Life with Dinma ✨🎀 :
Look to to me na your go cry 😹
2026-10-03 10:04:48
1
annie.baby483
Annie 🦂🥹🫶🏾 :
I for no dey see clothes to do video 😭😂😂
2026-10-03 16:35:45
1
sandrapresh63
pwetty 🫦🎀 :
My senior brother go dey regret why Dem born me because l wan usee billing kill am 😂😂, thank God ooo
2026-10-03 17:31:30
1
finedimplez
Arrey Arrey 💕 :
I be first born but I no send anybody. Na them sabi 😂
2026-10-03 10:53:50
1
peacelovelen
peacelovelen :
We wey be first born nko🥺
2026-10-03 13:41:15
0
mbahchinelo776
nelo Julie 💎 :
Omo I be first ohh
2026-10-03 07:49:43
3
bigchibabyy
Big Chibaby✨🌹❤️🕊️ :
At least nobody dey look up to me😭😂
2026-10-03 11:34:54
1
To see more videos from user @felix_celine, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About