My Babe go her grandma side yesterday evening and her line has not been going through
2026-10-03 09:27:15
24
wicked man :
my babe no even know say today nah boyfriends day...
2026-10-03 11:50:23
4
____jherry :
See as everywhere quiet as he reach our turn 😂
2026-10-03 09:05:36
26
Big Ramlart45❤️🦅 :
Them give me anything on girlfriends day😹
2026-10-03 08:07:18
181
1🪫💔 :
Nobody don even post their boyfriend today 😂😂😂
2026-10-03 08:29:01
122
RIDAA VIBES ❤️🩹🥷💫 :
Dem go use caption kill sweet boy today 😂
2026-10-03 10:29:26
13
Mr Burger :
My babe Dey enough for me I no need anything
2026-10-03 09:03:44
21
ĚVÍŁ ŁØÑËR🦅 :
na where my own reach😂😂😂😂😂
2026-10-03 10:53:39
5
Oga Sam 🕸️🐲 :
Them give my guy 4,500 boxers this early morning after he don pack all the money bouquet full the girl hand for girlfriends day, I just they laugh
2026-10-03 08:40:25
57
Emmanuella :
I no get boyfriend
2026-10-03 08:13:47
11
𓆩𝑺𝒂𝒎𝒛𝒚𓆪 :
Dem no even remember the day 😂
2026-10-03 09:30:53
1
Ridwan yunnus :
Una dey celebrate all these yeye days? una get time oo
Even before my mum died, i don't celebrate mothers day lol that doesn't mean i don't value or love her
2026-10-03 08:20:25
8
ABUJEWELZ ⌚️💎 :
na good morning the tell me this morning
2026-10-03 09:28:30
1
黑人 🖤😈 :
Omor my babe press me money this morning oooo ah I shock 🤭😳😳😳
2026-10-03 08:56:14
1
🫧T🦄J🦋A🧩Y🌸 :
All I have to say is lmao 🤣 the
2026-10-03 08:08:58
3
Bànțï hàte lïé :
I don move 👿
2026-10-03 09:04:50
101
HENRY :
Later u go hear , ‘ Omo I go spend on boy wey spend on me o’ 😂
2026-10-03 09:09:07
21
AdugboSuperHero✝️ :
Broooo single message self I no receive 😂😂😂
2026-10-03 10:26:10
41
LoNeR🥷 :
Them give me oo 😂💔 this morning
2026-10-03 08:18:19
32
Oluwa_Presh 🕷️🦇 :
🤣🤣
2026-10-03 09:06:08
11
Son of God 🙏👼 :
bro see talk 😂
2026-10-03 09:23:09
37
zxl :
My babe no even come online
2026-10-03 09:04:26
42
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm
homepage.