I go first dey wake up by 4am dey preach round area.
2026-10-04 11:31:10
86
Thomzzy🧃🦅 :
I go first credit my younger brother like $10k make him know why I be first born
2026-10-04 11:14:39
284
𓆩𝕵𝖆𝖞𓆪 🦇 :
$500k confirmed ✅ I go first buy corolla use and do uber for 2 months make una look me less fess then I go tear one bad c43 AMG black on black interior 🥳❤️
2026-10-03 18:48:49
222
E V A N :
Na pastor I go pick next
2026-10-04 08:02:55
7
⃟ :
i go first go my class group (secondary and uni) beg for urgent 1k , after that go tear better gle coupe 63 amg then I go tag the groups after that one I go comeback ask for 3h airtime 😹😹😹
2026-10-04 14:02:52
6
Foureyed ICE :
nah to put all my WhatsApp contacts on straight 3days billing,make dem swear for me [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-04 12:16:05
31
Dbigd🌹 :
Nah to join APC make all my guys cut me off 💔😂
2026-10-04 10:46:04
67
💛 :
Autocontentment suppose dy awake around 2AM remove one mad Audi Rs7
2026-10-03 23:42:19
28
Kêlly Wîse 🍀💫 :
I go first join Jehovah’s Witnesses start share fliers for my guys make they pour me spit 😅, after one month tear better Ferrari Purosangue 😂
2026-10-04 13:18:05
27
Sadxtentaction :
I go first go village go start new life for one month make my uncle and his wife think say their juju done finally work 😂
2026-10-03 18:08:15
148
📉אנדרוזילוס :
I go first drop out from uni go back ss2 make I for pepper ss3 boys[Tears of joy]
2026-10-03 19:46:23
56
𝕫𝕦ßß𝕪™ :
na to go work for filling station for like 1 week😂😂😂
2026-10-03 18:04:45
35
:
i go first start keke business
2026-10-04 08:45:47
14
☠️🩸 :
Easier said than done 😂
2026-10-03 09:06:08
56
MR.DÂV£⭐ :
You dey tag lamine Yamal?😂
2026-10-03 23:17:12
4
.com :
I go first ask God for long life
2026-10-04 12:49:29
7
FASHION ALCHEMIST 🩺⚗️ :
I go first but sienna wrap am with renewed hope campaign banner ,make everybody fit boycott me first
2026-10-03 20:23:22
7
Kaycee🦉 :
U go just Dey watch Hu u call ur homie from there😂😂
2026-10-03 13:55:42
23
Tk whyte :
Omo i go first buy keke
drive am for like 2 months
2026-10-03 20:10:25
10
Bee :
I go just ghost all my extended family members… move my pman and Marle comot for adugbo !!! Start a brand new life … then buy one Corolla 2004 dey use first before I unleash my beast inside me 😂😂💔💔💔
2026-10-03 16:33:42
27
𒉭 𝕄𝕚𝕣𝕒𝕔𝕝𝕖 :
Una dey fraaa ooo 😂🫴🏻
2026-10-03 22:18:38
9
🫥 :
Honestly I go sit down for ground cry for 2 days Omo 💔
2026-10-04 12:33:49
7
👾 :
Ahh😂😂
2026-10-03 10:43:08
5
$wago :
I go first dey park sand for my area dey sell make them look me less 😹
2026-10-04 15:41:12
2
Young Dozx 👑 :
I go first credit my mama $10k make she sef feel among 😭😭 that woman na my life and strength
2026-10-04 15:28:47
1
To see more videos from user @jayisintroverted, please go to the Tikwm
homepage.