I don check Deposits status tire, nobody don post😭😂
2026-10-03 10:48:33
625
LATI FX :
inside ur deposit dem fit still tear u billing this morning 😂✌🏽
2026-10-03 11:05:01
264
Divine Perry :
One of our mistake is giving our all and expecting returns. If you are giving your babe things just because you want her in return to do so, you no get sense.... STAKE WHAT YOU CAN AFFORD TO LOSE
2026-10-03 12:25:19
23
omimi 🇪🇦 :
Them don deposit me commot me yesterday 😂
2026-10-03 12:02:13
60
Mr Sam 🖤 :
She Try Brr ❤️😍
2026-10-03 11:33:31
56
CHINEMEREM🖤 :
I neva see flower sef , talk more of ugwu leaf
2026-10-03 10:48:14
76
Game centizy :
for the wages of intensional man
na premium tears [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-03 11:30:04
82
EMMANUEL👑🇳🇬 :
she took she took me out 😂
2026-10-03 12:23:02
27
mandycollection5 :
At least I sent back the 10k he sent to me on girlfriend’s day 😂
2026-10-03 14:49:17
13
tolashetalks :
Bought me a jeans and this
2026-10-03 11:58:00
33
ᴏɢ°ᴅᴏʟʟᴀʀᴢ么 :
I Dey wait for her birthday, “A QUEEN WAS BORN” 😂💔
2026-10-03 15:31:15
4
Im_derick_kimbest :
Dem go cry 😂, why I go deposit instead of using it for myself 😂
2026-10-03 10:25:38
37
2AM :
Them never do anything ohh 😂😂😂😂
2026-10-03 14:40:26
5
!ZZ!E :
I go let am slide she gimme birthday gift’s
2026-10-03 12:53:25
11
Water 💧 💦 :
You think say girls no get sense Na we way be men dey mumu pass for this life 😂 😂
2026-10-03 12:20:00
10
𝓔𝓬𝓵𝓲𝓹𝓼𝓮 🥀 :
The money wey ℹ deposit no de enough to withdraw 🥲
2026-10-03 14:34:01
4
𝐀𝐁𝐃𝐔𝐋🙂❤️📸 :
My guy don deposit tire but atm get issue today 😂😂
2026-10-03 13:51:42
6
EBUKX FASHION OUTFIT :
E Dey show dispense error
2026-10-03 10:03:14
17
Mkellz :
I still get hope, day never end
2026-10-03 13:16:53
6
Sylvesterr🪖🖤 :
Ino even get deposit seffff😔
2026-10-03 10:51:31
14
༺•Praise•༻ :
Na husband all of us be…we dey wait for husbands day 😂😂
2026-10-03 11:15:29
9
priceless 💙 :
We’re all husband right? 😅
2026-10-03 11:02:54
5
Drizzy :
Bank freeze account Na till Monday dem go fit rectify am 🌚
2026-10-03 11:13:00
6
jeremiah__35 :
E reach time to withdrawal them say insufficient funds 😂😂😂
2026-10-03 11:18:19
8
To see more videos from user @ricky.vogue, please go to the Tikwm
homepage.