@precioustheonlinegirl: E reach ur turn everywhere calm 😂mumu boi #dating #adviser #relationshipgoals

youronlinegirlfriend
youronlinegirlfriend
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 03 October 2026 10:48:39 GMT
50463
5686
285
1059

Music

Download

Comments

pretty_mma8
Big tee :
Make I spend for man wey no Dey try
2026-10-03 16:09:02
6
ompa110
ompa🏧 :
My babe no get nah if she get she go give me make una no dey put me for thinking nah
2026-10-03 16:24:07
0
raymillions00
ᏒᏗᎩᎷᎧᏁᎴ :
Na who deposit dey withdraw even who deposit no see withdraw but him go still deposit next year omo 😂😂😂😂😂
2026-10-03 16:20:02
0
toheebrichie1274
☪️𝑻𝒐𝒉𝒆𝒆𝒃☪️ :
You don spoil my mood make I go block this girl
2026-10-03 14:14:49
85
enogela33
𝕄ℝ 𝔻🖤 :
She no even wish me talk more of surprise
2026-10-03 13:58:08
154
king_deji0
ADEDEJI🇳🇬 :
My babe sent me 100k sha…she said make I take buy lunch to celebrate boyfriend day…first time I am experiencing this in my life…I swear on my life, I never spend 1 kobo on this babe since we met… I just Dey check the alert Dey smile since, omo, I don too settle for less in my life o 😂
2026-10-03 14:47:50
7
goldenpain03
Almost healed ❤️‍🩹🤕 :
Single guys association?
2026-10-03 14:32:35
15
rabiuyagg8i
Gentle wind … 🌪️🏝️🍃 :
I no wan talk till 11:59pm 😒
2026-10-03 14:32:24
71
kruznwafelicial
kruz-lowkey 🥶💌💀 :
my bbe say her uncle no well she go e side 😩😩
2026-10-03 16:21:44
0
use1fash
Fashly :
My girl just boost me 500 dollars for boyfriend day 😆...But know be African gender Ohhh.. Foreign woman sure die 😆😆😆😆..
2026-10-03 14:41:46
0
alihaji.bamidee
BamiDee :
All GehGeh fans here say power 💔🫣
2026-10-03 15:36:48
5
big_mulatto4
Big_Mulatto :
No be man wey credit we go debit ourself for 🤣
2026-10-03 15:42:03
1
play_play_417
Big Sure 🤍🤍4701🔫📊📍 :
She send me money ohhh 🥰😂😂 I no believe
2026-10-03 14:36:44
5
poco0627
Bishop :
Na today I know say na only me da this relationship
2026-10-03 16:07:39
1
mohammedseleem5
M.Selmighty :
Wait oh true true woman Dey give money to thier lover 😳?? Does it means I was never loved even once
2026-10-03 14:14:59
5
digital.leonard4958
LEO 🏀 📡 🇳🇬 :
today is boyfriend day world wide hope am not disturbing
2026-10-03 14:49:55
2
official_character1
Character1 :
we done see am
2026-10-03 11:21:50
30
dylanstevenbackuppage2
dylanstevenbackuppage2 :
2026-10-03 12:01:35
12
excopy22
Excopy :
funny enough she no even pick my call 😂😂🤣🤣🤣 God bless my younger sister's them active for me like die big bro for a reason
2026-10-03 14:11:21
9
neatmill
NEATMILL :
You go think say na meme , still you will see somethings way your mouth no wan talk 😂
2026-10-03 12:01:40
6
kubipaul
🧸Kubi♊️🧸 :
I go take myself out for date my babe no guide she for run am na less
2026-10-03 15:05:43
2
arrby__
👁️ :
Na me Dey force am to post me 😭😭😭
2026-10-03 15:44:04
3
razzy_dice_bathrooms
🥷🏽 :
One guy say he no go talk till 11:59pm😭😂
2026-10-03 15:53:13
2
jago31_
jago31👑⭐️ :
Make I go block this gilrsss
2026-10-03 15:46:47
2
To see more videos from user @precioustheonlinegirl, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About