@ewa21387: Nah why i love clubbing 😹#1millionviews #fypシ゚viral #clubbing #portharcourt #money

Ewa❤️
Ewa❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 03 October 2026 11:34:39 GMT
110175
10144
468
698

Music

Download

Comments

4cindybaby2
Cindy baby 😍🥰💋💕💞💓 :
Who is in Lagos let’s go on Friday
2026-10-04 12:14:43
1
dj_lyra1
Dj Lyra💎💕 :
Una no Dey gree come outside
2026-10-04 09:49:40
3
babe7018
babe :
who dey Lagos abeg
2026-10-04 09:54:09
0
babyyoscollection
babyyoscollection :
Make Una Dey drop update o
2026-10-03 21:08:19
2
skyangel656
skyangel :
I Dey owerri 😭
2026-10-04 12:20:51
1
aaliyah_starr2
𝑀𝑠. 𝑆𝑡𝑎𝑟𝑟♡👸🫧💕.! :
Saving this post till when am back to ph so I’ll find a partner to join me😭✋
2026-10-04 11:04:17
0
favy45782
Favy🥹😍 :
Who Dey ph make we go club today I Dey Gra😂😂
2026-10-04 09:03:28
233
ewa21387
Ewa❤️ :
Make we enter dvanity club on the Friday who’s in🙃
2026-10-04 06:00:33
126
simplynizy
Nizybeautyhub :
When are you going again? Let’s go together
2026-10-04 04:42:43
65
favvyblue88
Phavyblue💙✨ :
@Phavyblue💙✨: The first time I follow my friends go club,As all of us Dey use style pick money nah me bouncer use do scapegoat Nah so he me carry throway outside club that night 😭😭😭😭
2026-10-04 12:32:08
14
sarahluv42
SARAH💋🦋🫧 :
Abeg how una Dey bend down Dey pick cause shame Dey always catch😂😂
2026-10-04 11:34:51
15
puritybae12
PURITY 🪷🪷💓💓💓 :
All na lie oooo make social media no deceive Una
2026-10-04 08:54:18
28
prettyfaxy28
Favy⁷ :
And Na the same PH I dey ooo 😩
2026-10-04 09:32:31
19
eruchi73
Eruchee🎀 :
Biko who Dey calabar i don tire for this indoors 😭😭
2026-10-04 11:52:44
9
it.creamy.baby
it creamy baby :
am interested going out with you next time club
2026-10-03 16:46:32
12
queen.esther2131
user11246853341 :
Oya na my partner in crime bim me let's go together am in pH
2026-10-04 07:36:50
7
christy688
Christy :
Who is in Lagos ikeja let go together
2026-10-04 11:30:18
4
cindy_twist
Cindy💕💕 :
Abeg who want go club this weekend for Owerri should involve me ooh
2026-10-03 18:47:41
1
bigmamacoco3
Nene 🍯🐱💕 :
Lash model needed in ph
2026-10-04 07:45:45
0
call_mhi_mary
ꨄ♡Ochanya♡ꨄ😝❤️🦋 :
😂😂🥂
2026-10-04 09:30:44
5
farayola114
유나비 💓💓 :
Abuja people where Una dey
2026-10-04 09:33:54
0
nnadozieregina
Reggie 🌊🧜🐍💦♒ :
I won go club oooo
2026-10-04 07:53:53
0
oluebube_agatha1
Miracle🦋 :
Who dey Lagos mainland, Iyana ipaja precisely make we go together but I don’t know any club o, even if u ar close DM
2026-10-04 09:14:08
1
damzel055
🩵🥹Damzel🥹🩵 :
U no go gree call person for dis one ohh😒😂
2026-10-03 11:39:56
4
chick.wine
chick wine🌸 :
I Dey ph involve me 😁
2026-10-03 21:38:45
1
To see more videos from user @ewa21387, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About