even money to collect power bank later sef nor dey
2026-10-04 12:19:25
66
Tûñdê Møsh Ñ.P.G :
I ask my nigga wey we gather dey for 1k make I use chop he do video say him self never chop say things hard the next day he send me car Lexus ES350 say e just buy am I swear to God I wan cry but e no fit sort am 💔👨🦯😞
2026-10-04 21:05:32
15
BÏGGÏË YËÑ💹日本🇯🇵 :
me sef no fit chat person again,all my messages na abeg u fit do me 1k.
2026-10-04 11:36:05
28
𝓜𝓡 𝓑𝓤𝓚𝓐⚡🌎 :
guyyyy I just thank God say I de my mama house
I still break my small brother saving box use buy FB them tear am same day
2026-10-04 14:44:50
44
Humble man :
aza
2026-10-04 22:08:03
6
BÎG SHMÛRDÀ ✝️💸📈 :
omor e worry mind😔💔😭
2026-10-04 10:36:43
26
Michael✨ :
Omo you na better guy yami i see how you just dey try dey fill up some space for the Cs God will bless you always
2026-10-04 20:23:47
5
💔.... :
Abeg make someone sub me too 😭🤲🧎♂️
2026-10-04 18:27:42
5
⚠️🥷 :
Acc he no easy😪💔
2026-10-04 16:09:00
12
Big 👹3vil💰 :
All I can say is Omo🤦
2026-10-04 15:55:33
3
BIGGY🇺🇸 :
I Dey look for 5k to buy Facebook since yesterday I never see omo
2026-10-04 16:43:41
6
ISAIAH❤️🏆 :
My sub go soon finish self I don lose hope finish god de look me so 🥹
2026-10-04 13:34:50
11
𝒟𝒾𝒶𝓂𝑜𝓃𝒹🀄️ :
Omo 😔 if damn tell me say I go asked for 2k I no go believe 🤧😖
2026-10-04 13:04:58
8
Bobocc🥷✝️ :
Need it badly for my haircut 🤦🏽♂️💔
2026-10-04 14:08:02
5
☘️LOST 😞 💔BOI💚☘️ :
Ajeh
2026-10-03 23:32:53
5
Privacy 🔏 :
Aza ?
2026-10-04 17:07:06
2
Ginger🅿️ :
I con dey survive on daily sub..money to do next one never dey sef
2026-10-04 17:16:30
1
God's will :
life hard 😪, how i wan take chop tomorrow
2026-10-04 20:38:25
1
𝑨𝒃𝒅𝒖𝒍𝒘𝒂𝒓𝒊𝒔❤️⚽✈️✍️ :
Even data to ask for data self no dey 😌😌
2026-10-04 21:21:27
1
Life Of Liam 🦅 :
Omo
2026-10-04 20:37:12
1
Barry vibes :
Nah beg I Dey beg 2k since three days nobody gree help what a life
2026-10-04 17:51:48
3
To see more videos from user @emjay2511, please go to the Tikwm
homepage.