That is how my friend told me to be walking about even if I don’t have anywhere to go😂😂😂,I am lazy for that ooo me and my bed nah 5and 6
2026-10-04 06:33:51
601
The Esty Edit ✨🤎 :
I tire ooo make I dey waka for road without destination Abi wentin 😏
2026-10-03 20:57:19
276
ATUPA :
No be why I Dey pay rent again Abi 😂
2026-10-04 18:11:07
0
umeh nazzy :
Me and my room nah bestie
Outside is expensive abeg
2026-10-04 11:35:07
73
ABACHA/NKWOBI VENDOR IN ABRAKA :
Make I house rent waste?
2026-10-04 19:38:39
93
isaacsworldwide :
As if home isn’t a place 😭😂
2026-10-03 13:24:38
33
BBllyn :
Or abi Prison yard😭😂 Dey tear me
2026-10-05 07:36:00
1
Lioney :
If I’m not home I’m at school, if I’m not at school I’m home
2026-10-04 19:05:05
22
Su✨🤎 :
Seeing you for the second time, you’re so fineee, God dey create😩🥰🥰❤️
2026-10-04 08:04:57
15
user777Zara :
Like my bed don sink because of too much lying down when I'm off work. Dem don swear for me tire 😔😩😩
2026-10-05 08:13:06
7
𓆩♡𓆪 𝓢𝓪𝓵𝓶𝓪𝓱 𓆩♡𓆪 :
Abii make I dey battle field 😂
2026-10-04 15:30:36
11
J E R E M I AH 😎 :
Na so I vex para for guy he say me I like to Dey stay inside house cus of small money wea I get imagine I para for him tell am say he want mak I Dey waka waka up and down like corper member 🤣🤣
2026-10-03 20:40:31
19
Didi🌹 :
Go to party😭
2026-10-03 12:37:06
10
⛅dee⛅ :
i din understand
2026-10-04 06:17:08
5
1girljesusloves :
Likeee. Where else am I supposed to be??🤷🏻♀️
2026-10-03 15:24:30
5
EsteePee :
ur so pretty Mama ♥️
2026-10-04 16:44:15
1
special bby 💙💙💙 :
I swear
2026-10-03 22:41:28
1
LUXURY HAIR VENDOR IN LAGOS :
We need to ask them
2026-10-04 06:05:54
1
Maryjane | Lifestyle Creator ✨ :
I don’t know for them ooo
2026-10-03 20:28:35
3
peace-babyyy🥹❤️ :
E get some questions way no need answer I swear 😫😂
2026-10-03 21:39:50
2
To see more videos from user @she_is_tiiaa, please go to the Tikwm
homepage.