Sha me,wey forget say today na Saturday go remember boyfriend day 😂😂😂
2026-10-03 14:12:56
0
CODEDPRINCE AUTO'S🏎️🚗🚘 :
my babe self knw post me
2026-10-03 14:39:12
0
🌸~OMOWUNMI~🌸 :
Na man wey do paranran for me I go do paranran for🥲
2026-10-03 14:38:35
1
arakasin Mimolade :
it really pain this man ooo
2026-10-03 14:31:48
0
iamalexander0001 :
My babe even dey follow me fight
2026-10-03 14:40:07
0
Ismael 🔰 :
Okay so today nah boyfriend day
2026-10-03 13:11:48
3
Ezekiel :
That's what everyman go face in the nearest future be that ... men will always be alone
2026-10-03 13:58:17
2
Opeyemi Izzy Tech :
me way I dey think hw I go take get money
2026-10-03 12:47:17
1
iamdolux :
My gender neva still wise nah😂
2026-10-03 14:38:19
0
classic EbOnY :
I have never heard of this before 😃😃😃BF what?🤣🤣
2026-10-03 14:39:16
0
Presido Talks :
Me self shock
2026-10-03 14:37:02
0
I'm prince⚓231🇦🇪🇦🇪🇦🇪 :
who be the boyfriend sef abeg make everybody rest
2026-10-03 14:29:19
0
ijoba frosh :
fact💯💯💯
2026-10-03 14:28:17
0
AjofunÖba🕺🥁 :
No panranran ooo😹
2026-10-03 14:24:07
0
SLIM_YAYO :
Na naija you deh oh
2026-10-03 14:40:25
0
Alobzee :
@Alobzee: Bami!!! I don miss your reaction for Man U match
2026-10-03 12:51:40
0
Oluwatobi👨🔧☝️❤️✈️ :
I swear 😒💔
2026-10-03 12:42:56
0
PEACE FARMS 91 :
so today na bf dey....i no even know😳 😳
2026-10-03 14:13:23
0
SMALLP :
na so my girlfriend greeted me about boyfriend day I first laugh who dey celebrate me over thinking
2026-10-03 14:14:07
0
lekzey2 :
Dating when u no ready to marry na scam just serious with one when u ready to marry
2026-10-03 14:20:10
0
Gentle wind … 🌪️🏝️🍃 :
😂😂😂 The girl wey love me , me I no love her oooo
2026-10-03 14:43:19
0
Ofelastyles🫧 :
Today as a boyfriend day :
what to be done is to call my male friends then we hangout and have fun together not a day for my girlfriend to gift me anything or whatever e know concer rhe opposite genders same as GIRLFRIEND'S DAY
✌️
2026-10-03 14:28:45
0
Zeed Graphics :
Na you kuku tag am boyfriend day … una dey give Una self unnecessary headache
2026-10-03 14:14:54
0
BIG MIKE :
😂😂😂
2026-10-03 12:33:47
0
To see more videos from user @samcol_2026, please go to the Tikwm
homepage.