But true true e no get time wey something no dey do me.
2026-10-03 19:20:38
2452
Mae🍒 :
Omo I was once told it’s everytime you’re depressed 😭😭😭😭😭😭
2026-10-04 00:02:37
822
A🎀 :
make e no be like say I sabi complain pass 😭😂
2026-10-03 21:38:01
334
Koko💕 :
Make dem no talk say I Dey always get mental health problem 😂
2026-10-04 18:29:49
2
🌸Mfon🌸Abasi🌸 :
Person open mouth tell me “you’re always sad and depressed. Stop doing that to yourself” ..the talk pain me o😂 shey na me cun like as something dey always do me?😒
2026-10-04 10:44:25
58
𝓢𝓸𝓯𝓽𝓲𝓮.𝓓𝓪𝓶𝓲 💜 :
And na everytime something dey do me😭
2026-10-03 19:46:45
93
Pandora Richard (Pandy) :
Make e no be say na me dey use my mouth put my self for gbese
2026-10-04 18:46:49
0
Cherish🌺 :
"something is always happening to you" Omo, na my fault? 😔
2026-10-05 01:04:16
1
𐙚 𝓒𝓱𝓲𝓶𝓬𝓱𝓲 🎀 :
Am not alright ohh😭...a closed mouth is a closed destiny 😭
2026-10-03 18:26:22
260
⋆˚𝒢𝓇𝒶𝒸𝓎♥︎ʚଓ :
I’m fine abeg no put me for talk
2026-10-05 00:03:35
2
Oma Tips💅💅 :
But na every time something dey do me na😂😂😂
2026-10-04 05:59:34
23
LIZZY_TEE❤️💐 :
Na every time something dey do me 😩
2026-10-04 22:23:19
1
Sõftgirl Tok♎️🥰💫 :
Adulthood be like solve one problem today get extra two next day 😪
2026-10-04 12:31:53
36
Bloom :
Even if I’m not alright, you can’t do anything so abeg leave me😭
2026-10-04 00:02:29
14
Zebbs🤍 :
Na everytime something Dey do me o🥲
2026-10-03 20:51:48
25
Favy Glow ❤️🩹 :
Make you no come de pity me.
2026-10-03 21:51:53
5
Madonna👸 :
Even if something dey do me, I'm fine
2026-10-04 07:23:31
5
𝓞𝓖𝓔𝓒𝓗𝓤𝓚𝓦𝓤🐆 :
Omor I no Dey alright oo
2026-10-03 17:22:09
36
Chivelle✨🤍 🪳 :
Omo no be everything i dy complain
2026-10-04 18:16:45
8
. :
I'm not alright oo, make una come bail me
2026-10-04 10:50:12
6
𝓶𝓸𝓶𝓶𝔂. :
na everytime something dey do me sha 😭
I go just shut up before them say my own too much
2026-10-03 18:44:37
6
🤍 :
Fr 😖
2026-10-04 15:48:48
1
🌹Sweety🌹 :
No one can steal my sticker
2026-10-04 17:28:38
4
OLUOMACHUKWU😇 :
we all have infection right?
2026-10-04 19:59:58
0
To see more videos from user @official_princeeeee, please go to the Tikwm
homepage.