on girlfriends day he nor wish me, he nor give me anything or post me so na y I dey return same energy nobody dey mumu.
2026-10-03 19:38:28
1
𝙎𝙽𝙴 𝙎𝙰𝙼𝙼𝙸𝙴🥀 :
abeg weytin he mean
2026-10-03 15:56:40
234
LAVISH🤍🌀🥀 :
Chat gpt go to busy today 😂😂😂
2026-10-03 18:45:20
1
MJ ÖLÄDRÄY 😉❤️ :
Even wishes I no see for this side 😂😁. Nah billing she carry give me early morning 😔😂
2026-10-03 15:26:30
56
ᗰ Ꮖ ᖇ ᗩ ᑕ し ᗴ🚸💲 :
Wetin e mean abeg 😂😂
2026-10-03 21:21:01
2
ℰ𝓈𝓈𝒶🍒 :
Don’t make this a big deal
2026-10-03 17:43:26
34
Gbolahon.🧃 :
Na message I collect 😂
2026-10-03 17:42:55
1
BOLAJI💰🌚 :
We no even see texts for this side 😹
2026-10-03 16:20:41
2
Funke 😒💔 :
Oo wise 😂😂😂😂
2026-10-03 17:05:31
40
🛐📿🤲 :
Me I don’t commot my hand for any surprise 😂
2026-10-03 17:44:25
7
Sara.1vo :
so if we no gift them na it mean we no rate them wow what if we give them we no post am
2026-10-03 15:54:09
14
Damiie🤍🌸 :
We dey keep the gift for future purpose 🙂↔️
2026-10-03 14:59:17
39
pretty loner 💔 🥹🥺 :
Best friend needed 🥺
2026-10-03 15:16:20
30
damsley 🧃. :
I swear my babe no love me again 😂😭
2026-10-03 18:12:33
10
Riri~Faith 💕 :
I surprise my boyfriend send am money for haircut
2026-10-03 17:25:34
28
09 20TH :
nah note i collect this afternoon oooo😅😅😅
2026-10-03 16:43:21
13
Syndrome🍀0️⃣👍 :
See my own note 😂😡
2026-10-03 17:07:07
5
ĶÉŁVĨŅ MØÑĘŶ ❤️❤️🩹 :
Bro I laughed😂😂😂😂😂until my blue iPhone 16pro max, 256Gb wey I buy 2 million with my money, last week for Dubai, nearly fall
2026-10-03 16:23:45
6
KIRA🌺 :
Hmm 🤔
2026-10-03 14:52:28
9
Mr Invisible :
My babe come Dey send me episode of prayers from chat gpt 🤣🤣. For girl way i don spend all my life savings for,na once i brake up. I’m single since morning
2026-10-03 15:14:06
8
To see more videos from user @ibrahimgotbaned, please go to the Tikwm
homepage.