😂😂😂😂 I don learn this one no meeting after big transaction
2026-10-03 18:08:55
68
Grateful :
una too get evil mind for this country i swear, so me and person can't share money and still go out and have a cheers for good business done? I swear don't know the kind of friends you guys keep around
2026-10-03 18:50:35
33
Lilwiz_Williams :
They think say they wise
2026-10-03 15:41:33
131
EMMANUEL :
Bro I just Dey admire your hand
2026-10-03 19:34:25
12
EMANN💳🪄 :
After we don share funds,you wan collect your funds back 😂😂
2026-10-03 19:41:13
18
FRED IKA🪐🇲🇽 :
Stay safe
2026-10-03 19:59:04
0
EverGreen :
It’s called celebration.
2026-10-03 19:19:49
21
GHradE :
guy calm down no they flex for my face na [Tears of joy]
2026-10-03 21:02:30
0
Clintonaza📊🎤 :
No ball me credit me take buy fuel I dey very ok shuuuu 😂💔
2026-10-03 18:28:28
13
Emmy_Dollar🌕 :
Any balling wey u wan ball me ball am enter my OPay 😂
2026-10-03 20:00:08
6
🌴♒️ :
See me for what 😂😂
2026-10-03 19:29:10
1
AERCOOL by Eric's :
me I go block u asap
2026-10-03 18:40:24
0
NO_ERROR001 (standout) :
no be me you go kill 😹I no dey go anywhere Bros 😹😹😂
2026-10-03 18:06:46
7
Becoming Dr Abdul :
Recap Ironside nothing do you
2026-10-03 17:18:54
12
Mandela⚡🖤 :
Run oh
2026-10-03 18:50:05
0
AldreAutos :
Una dey recontent other ppl content now too. Omo content don finish true true
2026-10-03 17:59:32
7
IM💐POSSIBLE :
Run oo 😂😂
2026-10-03 19:13:04
0
SMA :
2026-10-03 18:41:54
0
ebizboi :
okay asmangahavadiza
2026-10-03 18:17:23
0
Loner 🥲💔 :
2026-10-03 17:46:43
2
️ عبد الوهاب :
2026-10-03 16:59:56
2
Emani de outsider :
Una just de copy people contents 😂
2026-10-03 19:15:18
1
✝️☦️❄️ :
U wan kill me Tah
2026-10-03 18:16:49
0
To see more videos from user @oga_samad, please go to the Tikwm
homepage.