U go first observe nature and birds , why they are so free in this world😂😭
2026-10-04 08:09:42
129
Banky :
you go just find out say some grass de actually de light yellow
2026-10-04 08:04:00
257
ONYEDIKACHI ENE :
U go de hear some strange words like mba
2026-10-04 11:53:13
88
Humble Kyrian 9 :
Fr my family. we sabi deny wetin even get evidence .
2026-10-04 19:15:04
14
𝑬𝒛𝒆𝒖𝒈𝒐☆🪶 :
We sabi gbaga in our family as in The ability to move with intense speed and alacrity
2026-10-04 16:28:29
15
BiG V :
Omo I rebuke amen
2026-10-04 09:49:34
55
S╚N7╝A :
U wan sell land take convince her 😂
2026-10-04 13:37:43
54
𝕻𝖆𝖕𝖆 𝕿𝖗𝖊𝖆𝖘𝖚𝖗𝖊 ⚜️ :
E get how life go hit you …you go de stroll every evening 😂
2026-10-04 12:19:23
26
huge moni🫥$$1 :
Where people wey wan spoil afrobeat 😏
2026-10-04 12:42:43
7
FAVMAN :
You and God go turn 5$6 😭😂
2026-10-04 14:10:39
11
𝕟𝕠𝕥𝕪𝕠𝕦𝕣𝕥𝕪𝕡𝕖🤷 :
Buh she put am back ooo
2026-10-04 00:52:11
22
GENTLE TED🎩 :
Especially when she know say you guide small 😹😭
2026-10-04 15:08:54
11
spain_562 :
Having some quite time to your self 😂😂
2026-10-04 06:10:18
8
callme_milonaldo :
come no go sell that land ooo😁
2026-10-04 08:06:11
9
FATHER :
Oboy no de look that land go face your fear P man no go sale that land for your seek 😂
2026-10-04 10:59:22
11
Emmy† :
Evening walk
2026-10-04 14:09:41
7
🪐 𝔸 ℕ ℕ 𝕆 𝕀 ℕ 𝕋 𝔼 𝔻 ♊️ :
Abeg o I get match tomorrow
2026-10-04 14:08:16
7
𝐌𝐮𝐧𝐚 𝐋𝐞𝐞 🦂 :
Na once you go turn pastor 😂
2026-10-04 16:43:03
5
🔫😈𝑱𝑶𝑲𝑬𝑹🥷🕷️ :
I no dey fear i no go open my mouth tell u make u abort am na wetin my parents tell me say make I no fear if I impregnate any girl make she born am for me to train the pikin no be issues
2026-10-04 17:49:59
12
IFEANYI :
We deny in our family 😂
2026-10-04 13:19:58
12
Dehustler :
na one person de break curse 🤒
2026-10-04 09:53:12
6
FOREVER TAKER💲🤑💰 :
nah wetin I tell her 😞😓
2026-10-04 09:36:53
5
To see more videos from user @joezhy4, please go to the Tikwm
homepage.