@ughelliupdate: #This thief dressed like a mad man with bunch of motor keys with him in an occasion ground where vehicles were parked.After more questioning we now discovered that he wasn't a mad man.meaning he has been pretending to be a mad man all these while. #Say no to crime#
This man dey innocent I know even him brother dey mad nah family problem nah owodopkopko I dey stay I know am
2026-10-03 23:00:35
5
MÀÑŁÎĶĘSAVAGE🎭🧌 :
The guy nor Dey ok o
2026-10-03 17:32:00
27
girl.like.happy4 💗 :
Which moto key u see moto key for there
2026-10-03 18:41:37
7
Muriel :
this person know what he is doing
2026-10-03 20:19:28
5
ROONEY FX :
The real thief they move freely,
2026-10-03 22:47:40
1
Mr Collins :
Abeg make Una leave the man, and stop asking him stupid questions.
2026-10-03 21:16:45
1
Elohor ❤️ :
please this guy is really mad,,shuo abeg make una stop
2026-10-03 17:58:40
12
Ese cy empire two :
omo everybody knows this guy I know this guy since 2017 when I come ughelill the guy nor well oo let him go 🥹💔😭😭😭
2026-10-03 17:57:29
7
Prechy❤️💕🦋🦋🌸🌺 Berry :
abeg live am ooo na my community person ooo live am eh no de thief abeg live am
2026-10-03 18:30:24
9
BIG SCALE⚖️ :
Make Una leave the man, person enter bike hundred niara you still dey ask am question
2026-10-03 21:24:18
3
Progress🧊 :
e fit be say na hunger carry am come there
2026-10-03 21:24:27
1
lion olikoko olise :
this is rubbish..... the guy no thief Una dey force word for him mouth .
in as much say me no ever support crime no mean say everybody video should be posted here. . thanks
2026-10-03 18:15:05
3
Blessing :
this is very bad to a fellow human being like you, you're treating him like this because of his condition, which is very bad, no sympathy
2026-10-03 20:22:44
3
James Robert :
dem suppose arrest una wain dey treat this man like this
2026-10-03 19:58:49
2
NOVA :
Bro the man no well allow am be.
2026-10-03 18:55:07
2
MJ Mama :
Na mad man ooo
2026-10-03 18:36:25
2
tejiri ogedegbe :
but this is wrong bro stop forcing words on him
2026-10-03 18:42:04
3
ORIA-BLOOM 🌸🫧🌊 :
As u hear Dey advise me I Dey hear, na once I know say na craze
2026-10-03 18:49:59
3
Ronamon :
Hmm life
2026-10-03 19:09:07
1
Frank DeGroot :
Fine 👌😊 man 😊♂️
2026-10-03 19:22:09
1
Thrift by flora :
na this man be una problem
2026-10-03 21:20:24
1
Baby_B🥰❤️ :
Why dem come Dey do this man like this now 😏
2026-10-03 19:52:23
1
Ife-Ana-Cho :
you have to apologize to this man and we the audience?
2026-10-03 20:42:40
1
永遠のBDH :
No matter how security tit reach ) they did their best don’t judge ) if na u 🤷🏾♀️
2026-10-03 19:16:41
1
To see more videos from user @ughelliupdate, please go to the Tikwm
homepage.