which one be key to my heart again we single done suffer
2026-10-04 14:44:19
0
Vegaz :
Key to your heart ? 😂😂 no worry
2026-10-04 13:49:21
0
jibola🪖 :
Who deposit self no see anything😂
2026-10-04 06:29:13
619
Im_derick_kimbest :
Una never see anything , nonchalant boys go just Dey view dey laugh 😂😂
2026-10-04 07:51:18
297
K I T O💀💚 :
“Give me money so I can buy you gift” you don see signs na wonders remain 😂
2026-10-03 23:15:49
593
Bxy.z🖤 :
You text person good morning baby she replied with morning ? You still dey follow am talk ? Person wey you suppose delete
2026-10-04 04:57:33
5
22 :
F - First
L - Love
Y - Yourself
2026-10-04 08:06:19
5
Cakes/Pastries in Minna😻 :
as a girl, i am really pissed at how girls didn't take time to celebrate their men.
2026-10-04 06:28:23
68
Sarah Johnson :
On girlfriends day and my birthday everywhere quite,I no even ask or talk about am ,they yesterday he Dey come tell me say so you don’t know today is boyfriend day ,I sha swear give am
2026-10-04 11:32:31
21
FULL TIME BITCH!😈 :
This one never serious
2026-10-04 07:54:51
83
₲Ɽ₳₦Đ₴Ø₦ :
Go better Dey find her replacement cuz I no say she don already see ur replacement
2026-10-04 06:39:13
28
Football Update HQ :
wages of an intentional man is pain 😂😂
2026-10-04 05:28:48
78
apecxthechaser647 :
Key to my heart, una sabi name o
2026-10-04 05:12:24
82
Ekwurekwu🦜🐦(Parrot ndi Imo) :
not tryna be a pick me but if my man does something for me for girlfriends day I'm gonna reciprocate let's leave social media.
2026-10-04 13:50:26
26
CHIEMERIE_ :
I fr advice u but u never change that name
make I dey go my way
e go be 😂
2026-10-04 05:51:48
19
🥀🌸🦋Sisca.Gurl 🌺🌸🥀♏️ :
She really love u bruh 😂
2026-10-04 12:20:14
3
Sir-white Nation ✨🥷 :
Which one be una weldone oo
2026-10-04 04:58:22
7
Cindy luv :
so make I go thief cause say today nah boyfriend day
2026-10-04 12:05:40
43
Baby face❤️ :
She Dey mad fr for d fact she said lol Menh we ladies sometimes we too do fr😩
2026-10-04 05:51:20
129
Fresh🤩 :
Then instantly they manipulate you by saying “where do you want me to see money from”
2026-10-04 08:06:38
118
Emmzymicheal :
have you blocked it😂
2026-10-04 01:19:40
68
ayo :
Wetin some of Una really de date 😭😭😭🤣
2026-10-04 05:26:24
33
Favour💸💕 :
Dem no dey advice who dey in love sha😂💔
2026-10-04 06:54:51
37
To see more videos from user @jaymemes5, please go to the Tikwm
homepage.