in akpi voice, may thunder fire cancer and blindness 😂
me wey dey shifter the first boiled water
come still use full plate of different vegetables and enough onions
2026-10-04 00:33:46
1
precious gold ⭐🌟✨💯 :
no be lie I no wan even know
2026-10-03 21:03:02
0
𓂃🥀 𝑪𝒉𝒊𝒔𝒐𝒎.࣪⊹ 𓂃 ✦ :
Noodles wey de save my life on a steady
2026-10-03 21:36:26
9
James Ebube :
you for use Gary do this content Bro
2026-10-03 19:58:09
4
Agni Kai :
Make we leave this song for you
2026-10-03 21:06:10
1
🌈🎀Sweet joyce🎀🔥 :
wetin person go come chop kwanu
2026-10-03 22:25:47
2
CHINENYENWA 💕🌹💫 :
Na the only thing I need to survive 😂
2026-10-03 22:35:18
1
Amara🌸💕 :
make.God. just help me
cos indomie just be like cult😂
2026-10-03 22:43:06
0
CHINELO💫✈️🛫 :
Wetin I chop today sef 😂
2026-10-04 00:46:03
0
Nwá Gød :
Bro na you dey gemme joy for this app😁
2026-10-03 21:06:50
2
Vicky c✂️🧵 :
My life saver??
2026-10-03 22:43:12
0
Mira🦋 :
Biko kwa😂
2026-10-04 00:18:18
0
NAILTECH IN ASABA💅🏼|N.N.A :
😭😭
2026-10-04 00:25:02
0
Favy-moma23 :
For noodles way Dey save my life😂
2026-10-03 22:35:36
0
princess J :
samee 😩, I no dey ise am play
2026-10-03 22:35:58
0
I'M RICHARD 🌹💜 :
ajohi m ima ooo😂
2026-10-03 23:17:49
0
Mercy Chukwu :
hahaha okay
2026-10-03 22:49:18
0
Mr. Faso :
Me lately 🥹🤦🏽😂😩
2026-10-03 22:41:21
0
💓 Vivian Rita 💓💓 :
Biko achorom Ko nye Obuna jide Owens’s
2026-10-03 22:37:31
0
Favour gold 🌹 :
Same with me oo😂😂
2026-10-03 21:12:58
0
To see more videos from user @davisprosper2, please go to the Tikwm
homepage.