Una don dey ask person for snap and ig handle already 😭😂
2026-10-04 03:07:22
1885
𝓞𝓼𝓮𝓭𝓮𝓫𝓪𝓶𝓮𝓷🚀💜 :
I don swear for ône lapo now now 😭
2026-10-04 07:26:30
305
Softgirl🧚♀️❤️ :
I just wish I fit meet boys wey Dey press for real life like in that game😂
2026-10-04 03:31:33
345
Lucyᥫ᭡ :
Am I the only one lost here?like what’s Lagos life
2026-10-04 08:45:21
1
Favour✨🌺 :
As I go sell fake designers naso dem catch me ,I Dey cell like this
2026-10-04 06:07:25
397
Çiv :
omo person send me billions my body calm 😪🤧
2026-10-04 07:33:08
178
favyhairline21 :
Let her add marriage and pregnancy to the app,so I can get married ,get pregnant give birth and run away leaving the children with my husband 🤣🤣
2026-10-04 08:37:04
147
spamsforshawty1 :
How do you guys even make money in that game 😭 since when I join that game na only amala I don go buy comeback 😭
2026-10-04 01:14:08
621
Tiora💕. :
I go hack ATM , dem arrest me 😭😭😭😂
2026-10-04 01:06:30
398
Abby💕 :
Someone please teach me😂😂😂
2026-10-04 12:21:03
1
glowsolutions.ng :
Make I pay 20M for Bail ke? If I get 20M I go dey pick pocket? 😭😭
2026-10-04 02:49:19
122
Erykah💕noterica! :
I be nepo ,and Mr Barry dy give me
2026-10-04 01:34:56
1
Cherrygirl🍒 :
Iswear na so i won hustle say make i carry one load, I just faint asap😂
2026-10-04 00:29:42
76
Icarly🕷️💻 :
Na girl dey press me money 😭😭
2026-10-04 04:47:11
4
Tomi🚩 :
I just comot police station this morning
2026-10-04 09:04:16
2
♡︎𝓙𝓸𝔂𝓵𝓲𝓿𝓲𝓷𝓰💌🍁 :
I be Elon father babe 😂❤️and I dey rob bank too
2026-10-04 11:26:57
6
Zubaida 🌸 :
The number of times I don pickpocket and pick money for club ehn🤣 things i would never do in real life … na just opportunity many Nigerians never get , because una go behave exactly like politicians
2026-10-04 03:28:38
16
тσƒυηмι ♡︎🍒 :
No be lie😂😭i don spend 1.8m for club
2026-10-04 01:02:02
14
Rita❤️ :
Na only me never sabi place this game 😩
2026-10-04 08:36:46
47
𝓜𝓲𝓵𝓵𝓲𝓮 🫧💐 :
Started last night,I’m a lapo btw😂😭
2026-10-04 11:12:53
6
Thagurliejayjey :
I love my Barry’s 😭😂
2026-10-04 00:53:46
59
DNiel 🦍 :
I no fit suffer for real life suffer for game too
2026-10-04 08:11:00
49
Tina❤️🩹🥀🎀 :
Abeg who get money make i come visit you for house 😭
2026-10-04 08:38:28
27
Fehi ehi :
Na one man Dey spoil me
2026-10-04 02:52:12
13
To see more videos from user @iamgb__, please go to the Tikwm
homepage.