@seyikols: Abeg who dem com give nepo baby #lagoslifesim#videogame#nigeria#lagos

Seyikols
Seyikols
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 03 October 2026 23:05:40 GMT
205786
55464
4238
4736

Music

Download

Comments

flamzy4kt
𝙵 𝙻 𝙰 𝙼 𝚉 𝚈 :
i faint inside quilox guy
2026-10-04 01:06:49
6739
omodemilade_23
Demi😍 :
Dorime too much for Quilox yesterday 😂
2026-10-04 10:58:32
985
ms.goldie3
Ms.Goldie🎀 :
I don trek tire, i no wan touch this money, I dy save am for rainy days
2026-10-04 09:15:52
1454
xoxo.kiya6
Kiya💋 :
I use my popsi prado go
2026-10-04 01:41:14
2352
life.withzara
𝒁 • 𝑨 • 𝑹 • 𝑨 :
i dey trek go everywhere o
2026-10-04 06:13:50
1247
darkskinned_moy
+M🪼~ :
I dey trek for fitness,no be say I poor😔😭
2026-10-04 08:21:06
11
femil..a
𝓣𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪👸🏽💕 :
I dey trek shege😭🤣🤣 life of a lapo baby
2026-10-04 06:58:57
9
ugochukwuy2k
GODsFAVOŰR🫧 :
I carry bike 150 go Quilox go spray 1m 😂😂..Ogo
2026-10-04 21:41:17
1
nazaaek
℘ɧą⍣ :
my fitness is 10/10 leggedisbenz 4lyf🤞🏾
2026-10-04 05:48:29
15
reynold.inc
ℝ𝕖𝕪✞ :
Lapo wey don change him life na me!!!
2026-10-04 03:21:45
31
http.somt0
SOMTO🥷🏾❤ :
make I pay 150 enter Keke when I get legedez keh
2026-10-04 10:26:15
15
dfwafoe
爪尺 卂千ㄖ乇 🪖 :
I dey trek go everywhere 😂😂😂
2026-10-04 00:50:00
13
mr.williot
MR WILLIOT 🧌 :
Someome randomly gift me 2m bcus i repost 3 of him TikTok post 😂 and my balance was 4k
2026-10-04 02:00:06
21
george_archive
GEORGE 🥀 :
Omo hope I’m not disturbing 😅
2026-10-04 13:49:36
18
olamilekan_74
DÆRKÎË_👑🍫🖤📍 :
Trek keh I be Nepo oh
2026-10-04 01:43:17
19
ms.tara__
𝐭.💞 :
I hope I’m not disturbing 😜
2026-10-04 10:09:09
7
cee.is.missing
•Cee🕷️🖤 :
With this kind money? I suppose get convoy sef😂😂😂
2026-10-04 07:34:10
11
n3fer.tit1
titi🩶 :
Na only you o🤣
2026-10-04 10:05:02
11
oluwa.setemi
oluwasetemi :
I get investment and car join and i be lapo 😅
2026-10-04 09:55:57
7
machala.aa
S E D I Q 🧃 :
Odogwu is here to change your life baby girl 😂💔
2026-10-04 03:20:45
32
aboutkari
𝐊𝐚𝐫𝐢 :
I’m shutting down this night sha 😂make Una come pick money
2026-10-04 08:33:12
110
underrated._artist
𝑶𝑩𝑰𝑵𝑵𝑨 🧃🤞🏾 :
I dey fitness level 100 😂
2026-10-04 01:21:07
166
neneispwetty
˚₊‧ 𝓝𝓸𝓿𝓲𝓮 🎀 ‧₊˚ :
I open 5 different acc na lapo dem still give me
2026-10-04 11:41:49
412
foyinsolami__
ℱℴ𝓎𝒾𝓃𝓈ℴ𝓁𝒶𝓂𝒾 𑣲. :
I Dey trek wetin no good😭can’t afford to go back to Yaba
2026-10-04 02:00:26
179
To see more videos from user @seyikols, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About