@ifex205: Make I update una😂 #lagoslife #relatable #trend #fyp

»îfêx«🎉+🇳🇬+
»îfêx«🎉+🇳🇬+
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 00:22:47 GMT
63267
12274
659
1420

Music

Download

Comments

pe_niella3
𝒩𝒾𝑒𝓁𝓁𝒶.🐆🎱 :
Na only me them dash money ???
2026-10-04 13:52:12
228
phavour804
𝓒𝓱𝓲𝓭𝓲𝓷𝓶𝓪 𐙚 🎀 :
Omoo the app don turn to dating app ohh 😂
2026-10-04 12:16:18
449
allaboutella3
𝓜𝓼 𝓮𝓵𝓵𝓪ᥫ᭡ :
Yes oo make he come send the money for real life too nor be only game
2026-10-04 11:15:47
562
isha_thriftstore
ISHA_THRIFTSTORE :
The money for my acct don vanish oo😩200m plus…Egbami
2026-10-04 13:25:40
58
rich.weirdo1
𖣂 :
Nor be that one Dey do me I no see my 1billion again 😂💔
2026-10-04 13:25:16
5
achalugoo__1
Cheeomarr🍭⭐️ :
My house dey echo abeg
2026-10-04 14:18:20
8
xoxo_numb3
~❤ :
Abeg if you get money con gimme I don trek tire 😪
2026-10-04 12:04:31
81
tha.girl.presh2
that girl presh🌸 :
I go soon collect person sweet boy
2026-10-04 10:25:33
127
bukolaa.io
bubu🎀 :
‘what’s your snap’ guy na game i come play oo
2026-10-04 12:57:06
193
snap_unrealszn
Eazy𓆉︎ :
I go carry 600k buy Ac by mistake and I never pay loan when I take
2026-10-04 13:47:53
47
ogbenikay
ᴳᴬᴮriel :
they don dey limit the amount wey we fit send now 😭
2026-10-04 11:39:25
41
slim_sonia2
Ms Sonia🩶 :
‘Where are you texting from’ na once I tell am balogun market 😭😂
2026-10-04 15:21:17
31
oyinyechiede
🤎Thatthick fineGirl🤎 :
Person ask me nepo or lapo na once I weak
2026-10-04 13:48:22
6
jasminejoyce049
₊˚⊹ʝαѕмιиє˚.⋆ :
That game is supposed to be for single people, Wetin relationship people Dey find there , they should just leave us aloneeee
2026-10-04 13:19:16
5
..rbabyy
𝕽𝖍𝖚𝖌𝖆😩! :
Make person help me na😭, I’m new and I’m broke there😭, I Dey jail sef
2026-10-04 13:33:24
39
wealth23222
Lolaluxuryretreats✨ :
Na so one drop number make I text am 😂 a whole nepo bby
2026-10-04 13:27:07
5
feyii023
@theefeyi :
Next year you na no go hear word cause i go just dey post dey put best gift lagos app give me 🥹😂
2026-10-04 11:54:13
8
anyawu02
God's choice ✝️ :
me wey dey for Forbes list. I just dey see can i be your babe since
2026-10-04 13:28:36
3
phatymah03
Aina🌺 :
Na only me never sabi wetin be Lagos life?
2026-10-04 14:39:43
41
kaima_pearl
𝔓𝔢𝔞𝔯𝔩𝔠𝔥𝔯𝔬𝔫𝔦𝔠𝔩𝔢𝔰 :
Lagos men the same everywhere 😭😭
2026-10-04 12:13:19
109
shapiru55
🪼. :
Them don collect am my property way I use 1 billion buy 💔😔
2026-10-04 13:45:01
7
ogbenikay
ᴳᴬᴮriel :
y'all I'm back to square 1😭😭
2026-10-04 13:41:31
6
amaarachiii_x
ᥫ᭡𝓪marachi💕! :
A fine boy gave it to me
2026-10-04 09:53:50
20
iamtrending26
JUST NERO😜🤓 :
no cast the update abeg abeg😅
2026-10-04 09:19:55
14
big_steph33
Big Steph❤️‍🔥🫶💕 :
As I no understand the caption make I just vibe to the sound 🙂‍↔️🔥
2026-10-04 07:36:33
23
To see more videos from user @ifex205, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About