@itstheplayback_: 🔥🎶 Carter Efe & Taylor Jasmine’s NEW SONG is sounding like a BANGER! 👀❤️‍🔥 Giving that Rema signature energy! 🔥👑 @Taylor Jasmine #carterefe #rema #couple #fyp #viralvideo

Playback ⏪
Playback ⏪
Open In TikTok:
Region: GB
Sunday 04 October 2026 03:55:50 GMT
44527
5507
116
115

Music

Download

Comments

caliba001
Caliba :
baby jasmine, she dey jazz me wetin u put for that thing, u know e dey catch me i tell u little secret you dey cast me😂😂🔥🔥🔥🔥🔥
2026-10-04 05:20:02
267
luckjonathan0
luck Jonathan :
later una go open mouth talk say if Carter no mention peller name he no go trend person wey dey creative
2026-10-04 06:47:26
58
galacticadv
mmeso 😞 :
cater na jack of all trade and master of all
2026-10-04 05:54:13
102
noah_f96
SenseMan :
Carter rap enter I swr
2026-10-04 05:43:51
129
derekkarchaibald
Derekkarcahibald :
Na Erigga write am 😂
2026-10-04 05:40:59
28
endlesspain553
🫥💤 :
Wetin make Carter enter studio fi kpai me 😹😹😹
2026-10-04 04:53:38
25
josephfx6
Jø§ęph FX📈🥷📊 :
Na Enzo I day wait for make he come cry for me again 😅😅😂
2026-10-04 05:18:30
24
lumzzyrocker
mavins :
Carter just dey gimme joy 😊😊
2026-10-04 08:50:12
0
wisdomsunday132002
Whiz :
omo cater verse is mad I don tell u little secret u dey cast me
2026-10-04 04:38:26
30
godoayo
Godo Ayo :
Carter longevity go long oooo
2026-10-04 09:00:23
0
hes_david8
Dav_xm ✨👑 :
Carter dey hustle kpa [Red heart][Tears of joy]
2026-10-04 08:36:55
1
fwgustavo
fwgustavo :
Release date abeg!!
2026-10-04 05:45:53
19
aranaisghost
P𝔯𝔬𝔣𝔢𝔱𝔞🧠 :
Carter too good in everything he’s doing
2026-10-04 05:13:44
80
fostilo9
Fostilo Ebi :
Warri To The World 🌎
2026-10-04 06:30:30
6
jaxxin5
Blanka :
Carter too active on
2026-10-04 04:25:46
35
onome_big8
Onome _luxury :
Grammy is loading ❤️❤️
2026-10-04 08:46:15
1
kristo_1275
𝕂ℝ𝕀𝕊𝕋𝕆🌴🦅♒️ :
You sure say this Jasmine go gree go back Yankee again so! 😂😂😂
2026-10-04 05:10:19
21
leonnnotrated2
lëøññ🪖 :
pepper Dem 🇳🇬💞🇺🇸
2026-10-04 06:57:35
1
josephgwwest2
Joseph OMACHELE {G.WEST✝️} :
Dam init man 😫❤️the guy his just to good in all he does
2026-10-04 06:33:32
11
lumdi_01
lumdi_01 :
Jasmine you Dey jazz me
2026-10-04 04:33:09
13
tbag739
Tbag :
wwwws This song go enter #1
2026-10-04 05:30:37
6
ridoinetchagbe
RIDO🇹🇬🇳🇬 :
E God😭🤣🤣
2026-10-04 04:36:30
5
kilda_living_large
𝐂𝐚𝐥𝐥𝐌𝐞𝐔𝐠𝐨🙂‍↕️😈 :
E enter 😅
2026-10-04 05:08:05
5
mercinparadise
Pyramid Sensation :
Love is so oh but when moni enter love is sweeter
2026-10-04 04:33:39
7
gods_time403
E :
Omo na eriga I just de hear like this
2026-10-04 08:22:29
4
To see more videos from user @itstheplayback_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About