Cake Dey finish that same day dem bake am for our side ohh
2026-10-04 12:14:52
733
믿음 :
i get cake for fridge since last year November nobody chop am
2026-10-04 18:24:17
21
FABIA :
we dey eat cake and have it for here oo
2026-10-04 17:43:56
318
EMMAGINE🇳🇬 :
Thank you very much bro
2026-10-04 09:44:45
137
GENUS👺👺 :
who dey left cake over😂😂
2026-10-04 20:16:34
94
The_unknow9 :
I dey leftover cake guy since last week Wednesday
2026-10-04 17:00:48
40
DOMINIC :
Aswear
How e wan take remain
2026-10-04 19:24:08
9
grind :
@🌴MÜLLÈR🌴:Cake Dey finish that same day dem bake am for our side ohh
2026-10-10 00:19:00
0
👑国王 PROMZY🗽 :
even for the cake ice to remain self na by grace
2026-10-04 12:42:34
18
James Hi Flash 🇳🇬 :
Na leftover suya dey vex me 😂
2026-10-08 13:27:42
8
NËÇH PÊRRØ :
guy you go go far. I like your reactions
2026-10-06 08:41:16
1
§IMPŁƐ ♱ :
the one wey burst my head na leftover suya
2026-10-15 06:16:48
2
eazi boy :
Before you no them go say left over suya
2026-10-05 12:46:41
4
𝓥𝓘𝓩𝓩𝓨 🌴🍹✨ :
Cake Dey remain? To even left over?
2026-10-11 06:26:07
1
່ :
Like bro 😂😂😭
2026-10-05 03:12:54
5
Philip :
Very colorful
2026-10-04 12:15:30
5
Ogapride :
I rather get diabetes
2026-10-05 09:04:53
2
calme_sae :
poor man just dey suffer
2026-10-05 01:42:24
3
Mannie grey🩶🖤 :
😂😂😂
cake no dey ever left over 😂
2026-10-04 11:30:42
3
MELLY🧸🖤 :
The girl wan Dey rage bait me ooooo
2026-10-08 23:06:49
1
Jessy young :
she ate her cake and have it again 🤣
2026-10-09 13:47:13
1
Brilliãnt Emmanuel 📌🩺📉 :
omo Nigeria nah jungle
our things just dey different for the whole world 😅
2026-10-12 02:10:13
1
david@2 :
cake where no the reach person
2026-10-08 11:26:04
1
ITZ VICXY :
GUY I GO CHURCH ONE SUNDAY,AFTER SERVICE I JUST TALK SAY MAKE I GO THE CHURCH OFFICE NASO I SEE 3 BIG LEFT OVER CAKE WEY DON SPOIL ALREADY,OMO E PAIN ME DAT DAY 🤧
2026-10-06 01:59:53
1
To see more videos from user @fada_figur3, please go to the Tikwm
homepage.