@softlyayeesha: Username:AYEESH6785 #fyp #goviral #unshadowbanme

yourgurlayeesha🙂‍↔️💗
yourgurlayeesha🙂‍↔️💗
Open In TikTok:
Region: GB
Sunday 04 October 2026 10:10:03 GMT
73885
19655
553
2895

Music

Download

Comments

ifeo92
Kendra 💞💐 :
I just dey knock for people house up and down
2026-10-04 14:59:31
1207
imoh...001
.....🪐 :
As I enter game na so I see better person he give me 10m then I rob bank boom billions
2026-10-04 15:11:37
162
onyinyeugc1
𝓞𝓷𝔂𝓲𝓷𝔂𝓮 | 𝓤𝓰𝓬🎀 :
I was arrested today na so we dey inside cell dey gossip
2026-10-04 19:31:35
8
yallmeetqueensuccy
Q.SUCCESS👸🏽💕 :
To enter another app con hard😭😹
2026-10-04 15:13:30
474
victor001g
Victor👑 :
I need a baddie and I want to buy a new apartment
2026-10-04 19:07:48
38
xau539
xau539 :
Make unna vote for me i dey run for governor
2026-10-04 14:54:51
97
sheyifumi45
sheyi🎀 :
Detty December don sure for Lagos life 😂😂😂
2026-10-04 16:36:01
162
_xodams
𝔁𝓸[𝓓𝓐𝓜𝓢] the NPC :
When dem release "Abuja life" make una update me.... for now...
2026-10-04 15:23:26
115
usernotfound55561
⃟ :
Before una go see na best gift 🎁 Lagos life give me
2026-10-04 19:58:08
3
iam_oluwasegun
🪾 :
I wen ball for club by 10 make Una Dey active 😂😂
2026-10-04 18:07:23
8
ms.pinkxx
Freda.jpg🍒🐆 :
Na so efcc wipe my billions💔
2026-10-04 13:45:16
135
iam_daiiii
Hot bread😭😍💕 :
Game never reach 3 days my babe for there don block me😭😭
2026-10-04 16:07:20
64
still.l0v3.mayah
𝓜𝓪𝔂𝓪𝓱🇳🇬 :
I no go reply you fast ke😭
2026-10-04 13:33:00
5
say_rahhh7
Sayrah🫧💞 :
Lapo life nor easy for me at all i don trek tire
2026-10-04 17:38:29
21
doralenoch
Doral🫧🦋🌹 :
Na how I fit transfer the money to my opay I Dey find since😭
2026-10-04 19:14:11
10
kinxton_
KINXTON🧃 :
Make person borrow me 7mill make I bail myself na 😭😭😭
2026-10-04 16:41:50
37
amakanebuwa
Marycolette🌻 :
Na once I leave lapo baby😂
2026-10-04 16:37:58
13
kennypearl22
Kenny pearl✨🌸 :
I dey prison
2026-10-04 16:06:02
5
itsemem45
𝔈𝔪𝔢𝔪🥀⚜️ :
I get work tomorrow by 8am 😩
2026-10-04 17:16:20
5
raleha_1
رَالِيَة 🤍 :
all my billions don go oooo😭 make una help me ooo
2026-10-04 17:03:14
5
ugochukwu3602
St.FRANCIS😇 :
I go hack atm dem catch me😂😭
2026-10-04 17:48:37
7
spillit001
Spillitwithtumi :
Omoh Na so dey dash me million ooo
2026-10-04 14:58:14
28
bardiaaaaa0
NANA B :
I wan turn influencer for the game😂...so I go be Lagos baddie
2026-10-04 15:33:19
29
nova0685
unknown :
abeg Dem dey chat for there maybe I fit see babe😭😂
2026-10-04 16:17:55
40
i_amrare
Rarely_seen :
Where my money , God
2026-10-04 14:08:54
18
To see more videos from user @softlyayeesha, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About