@weezard_z: #lagoslife

UGO.C.UGO
UGO.C.UGO
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 10:19:35 GMT
122580
15699
1188
2482

Music

Download

Comments

its.iyin
Iyinoluwa🤍 :
See this one nau😭😭🤣🤣🤣
2026-10-04 17:46:26
1147
fayyourfave
🎀ChidiebubeTheCreator🎀 :
My own things dey always different 😭😭
2026-10-04 16:14:28
932
mememancer13
Mememancer :
one girl ask me for 100 million na once i block her
2026-10-04 16:47:01
775
thelovelyera7
Lovely Era🌺 :
One girl dash me 500k I use am arrange my selfcontain
2026-10-04 17:45:35
243
omansley
Delilah🫧 :
Mind you this person texted me cus I sprayed at Quilox
2026-10-05 00:46:32
2
omodara03
OMODARA🩵 :
Na why I Dey shame to ask money 😂😭😭
2026-10-04 16:05:16
2234
i.am_theyoo_
Theo🐉 :
You con drag pesin for TikTok over fake money…. This country na skit 😂😂
2026-10-04 17:56:30
564
ayo__deji_
AYODEJI🪖 :
Who guide reach me 😂
2026-10-04 16:32:09
34
fw.krysie
Kristine💜✨ :
Oya send for me lemme pray for you
2026-10-04 15:54:32
101
simisola_me
simisola💞🧚🏽 :
I invite person come my house, I say make e comot, e don tey, he tell me say “no”😭
2026-10-04 17:29:40
142
emmy70773
Alex ♎️ 🥶 :
Country Dey spoil una Dey play game 😭😒
2026-10-04 20:46:27
0
luchimuo
King Luchi👑❤️‍🔥 :
One guy send me 50million con dey beg me lunch money😂😂… I told him to come over so I’ll feed him, oga say na real money he want o😂💔
2026-10-04 16:54:37
101
maryjanemadu200
maryjanemadu :
Biko I no dey understand anything is this a new app nii
2026-10-05 00:06:15
1
life.as.kiki
life.as.kiki :
(Lifeaskikidaope) You guys should help me move out of mushin 😔
2026-10-04 17:23:52
1
chinex_is_dead
匚卄丨几乇乂 🚀🧃 :
And I get 5 billion nobody to gift
2026-10-04 23:09:52
5
john.clip2
John clip 👑 :
I don't sell everything within my house still I know still guide😂😂
2026-10-04 17:56:02
17
d_cakestation
Cakes, pastries in Ibadan :
Person dash me 5k, I still Dey pray for am 😂
2026-10-04 17:09:48
5
dayomi046
Dayomi :
y'all are funny😂😂
2026-10-04 14:32:10
40
mimi_xoxo205
MIMI 🧸🎀 :
Make una bill me 😹❤️
2026-10-04 20:23:31
7
__scentboss
__scentboss :
Wo na boys dey beg pass seh😭😂😂
2026-10-04 18:07:32
71
phavur8
phavur🧚 :
De play person gimme 2b like this 🤣🤣
2026-10-04 17:33:44
172
symplymimi02
Mimi :
Make person dash me money I no get mama and papa for there too
2026-10-04 17:28:14
45
mercy.wills1
Mercy💋❤️ :
Na game I come play oo
2026-10-04 19:46:53
162
aguuu.u
aguuu.u :
Make nobody just carry me come socials as I Dey beg for there 😭😭😭😭😭😭
2026-10-04 17:10:03
34
To see more videos from user @weezard_z, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About