Omo
Me wey if I call my siblings, them go answer yes daddy 🤦
2026-10-05 11:20:46
654
chisom🦋💕🌈 :
I dey fear to do voice note ooo
2026-10-05 17:17:52
241
motimagic✨ :
if I talk you go first think sey nah odumodu talk 😹
2026-10-05 18:36:10
161
Bethie queen 🎀🎀🎀 :
My voice is not loud cause I have a baby voice 😭😭😭
2026-10-05 20:54:45
8
:)🥀 :
I Dey clear my throat before I start vn
2026-10-05 21:40:51
56
Ms.Ella🧚💕 :
even if I fake am I still dey sound like who swallow yam
2026-10-05 16:15:53
83
FayVor 💋🫧 :
Nooo, we dey suffer.
when we talk e go be like say rat they talk😭😩💔
2026-10-05 11:45:38
97
Amthatgirl💕🥹💗 :
I have baby,girl,and man voice 😂
2026-10-05 06:10:28
61
Pearl🎀🦋💙🌺 :
me I get different voice for different purpose 😂
agbero for agbero and my friends
calm for guy and my nepo friends
baby voice when I wan beg money from my family 😂
more still dea😂
but naturally my everyday voice is still nice 😂😂
2026-10-05 17:34:19
39
itzclassytonia :
we wey our voice be like mature man voice[Laugh approved][Laugh approved]
2026-10-05 14:10:24
10
work hard :
Omo my voice strong oo
2026-10-05 14:06:01
23
JOY 🖤🎀 :
I swear , me and my first daughter voice [Tears of joy]
2026-10-05 14:27:11
12
Ms.Vine🐆🎱 :
I dey sound like beaver 😂
2026-10-05 13:54:29
6
mummy's daughter 🥰 :
me wen my voice be like father of 3 😂
2026-10-04 23:39:50
22
Zara Amos😙💕🥰 :
People always misquote my voice for a baby😭😭😭the day I sent a vn on a group they asked how old I was and I should give the phone back to the owner 😭😭😭😔
2026-10-05 22:28:11
1
💜Pamela💜 :
real 🤣😭💔
2026-10-05 19:34:35
1
thisuseristhebeginning😝 :
true true 😭
2026-10-05 19:47:00
2
charming angel 😇 :
if I talk Dem dey think say na man 😂😂
2026-10-05 20:16:32
1
꧁•⊹٭ 🔋🧃%1 ٭⊹•꧂ :
Dem no really know 😂😂
2026-10-05 20:01:08
1
Ng babe (backup) :
Omor eeh😂😂
2026-10-05 19:09:16
1
_sobariiii :
My voice literally changes every time I speak 😭
2026-10-05 20:32:58
4
kemiiiiiiiii😝❣️ :
my shade 😭😂
2026-10-05 18:37:26
3
Nkay 🩵 :
I Dey talk for house last week, my cousin say I sound like my brother. 😭
2026-10-05 22:57:08
1
just love 💕😘 :
if I dey talk u go think say nah burna boy dey talk 😢
2026-10-05 18:04:46
3
To see more videos from user @shes_soo_prettyyy, please go to the Tikwm
homepage.