this is the proof to say some people hate Ronaldo because he is too good
2026-10-04 15:25:27
108
M~N~R :
You don forget 2009 Wetin Barca do Chelsea
2026-10-04 14:16:09
146
grexxy_2 Terry G :
My love for Ronaldo just increased agn
2026-10-04 15:14:38
240
eniobankeconcepts :
At least you are honest Ronaldo tormented most of you na y you like Messi
2026-10-04 15:42:04
61
Capital💲 :
So what can you say about Manchester united fan way like barca
2026-10-04 16:11:43
1
El Maximum :
Na that time I start I Dey wish say make Chelsea buy am , I fell in love with Ronaldo that time bro , I envy man you that time
2026-10-04 17:11:00
59
†¶★Ëjïmz jñr ★¶† :
We no really send any Chelsea fan wey hate cr7😏
2026-10-04 17:44:09
75
YoUnG SiN* 💔 :
Chelsea for life but this man here too good 😊
2026-10-04 22:17:34
79
bamise22 :
But u love Barca wey rob us in 2009 😒no rage bait me
2026-10-05 10:39:19
2
ceekay :
oga me i be chelsea fans but i chose CR7
any chelsea fans wey dey support ronaldo na personal love
2026-10-04 16:02:40
17
Nonchalant Junior 👏 :
You hate Ronaldo because he beat Chelsea fairly but you love Barcelona and Messi for robbing you.
2026-10-04 17:33:57
15
Medusa: ❤️💡 :
Bro I hate Man U but Ronaldo is the goat 🐐
2026-10-04 14:12:33
51
Solution simple ✨ :
I am Chelsea fans, but no use Ronaldo play where I dey ooo
2026-10-04 15:05:08
8
Tupac Autos ⚙️ :
Ororo Ororo Ororo suiiii
2026-10-04 15:01:06
23
𝑪𝒉𝒊𝒎äø𝒃𝒊⁴⁵ :
Ronaldo na my man 😂 as a Chelsea fan
2026-10-04 14:41:03
29
ADIGUN 🖤🌴 :
Aura bro I be Chelsea fan o but Ronaldo ner BABA 😂❤️
2026-10-05 05:58:04
3
ZIKORANAIFEANYICHUKWU :
nah why we talk say messi fans hate Cr7 more than they like messi
2026-10-04 14:37:26
6
Omar Bablo :
So make I con support Messi after everything way Barca do us 😂 even 2009 way drogba won cry
2026-10-04 14:39:13
23
Ay King22 :
I can never like Messi or Barca as a Chelsea fan ,na me no Wetin Barca do us 2009 I still small that time Oo ,but I saw my dad crying Bcus Barca reap us,since then I hate Barca and Messi
2026-10-04 17:20:50
12
THE REAL TARGET 🪶🪶 :
why you you no reflect what Barcelona and Messi rob us in 2009
2026-10-04 15:49:21
31
ℂ𝕚ℝ𝕚𝕃𝕠_𝕆𝔽𝔽𝕀ℂ𝕀𝔸𝕃💙✨ :
That means you hate Ronaldo because he was too good
2026-10-05 10:11:51
15
JoshNovia :
shey Messi nor show Chelsea shege?
2026-10-04 13:25:10
46
Francis painter :
Bh Messi and co came to rob Chelsea in our own home bh u still support Messi
2026-10-04 13:25:52
40
DE-EXCEL1505🏅⚘😎 :
I hate Messi because Barca dey always rubbed Chelsea whenever we play and messi is part of the corruption
2026-10-04 20:36:03
18
To see more videos from user @danicfc10, please go to the Tikwm
homepage.