@abexyfroshofficial: What’s my business with the soup 😂😂😒 #producer #upcomingartist #foryou #tiktokviral

Abexy frosh
Abexy frosh
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 15:08:03 GMT
96560
8317
899
1095

Music

Download

Comments

ibadanrabbits
Ibadan Rabbit Farmer :
Upcoming producer dey shade upcoming artist 😂
2026-10-05 09:01:41
1518
im_prince6666
im_prince6666 :
Which one be u stopped responding to upcoming artists? Na Davido wan message u b4?😂
2026-10-05 12:20:21
233
_prototype.z
controll :
800k will buy a complete studio setup.
2026-10-05 14:09:40
389
maintain521
MAINTAIN♑ :
na una dey make upcoming artist dey give up on their dreams 😂😂
2026-10-05 21:57:21
5
yinusatemitopecadouglas
Yinusa Temitope C.A Douglas :
Why will you charge upcoming artist 800,000 bro? This is wrong oo
2026-10-05 13:00:44
238
d_ice_cinema
D~Içë :
No b soup wey I remain yesterday wey I dey chop🤣🤣💔
2026-10-05 23:11:51
6
bigluka001
bigluka001 :
You don produce for Lil Wayne before?
2026-10-05 14:47:03
81
torry.black5
Torry Black :
No be soup wey i remain yesterday me e I Dey chop 😁😁😂
2026-10-05 13:05:08
5
wurd_classik
wurd_classik :
I wan buy the studio 😂😂😂😂
2026-10-05 09:45:29
199
frizzybuuzzy
A random dude😇 :
Gospel song 800k
2026-10-05 12:28:08
13
niffo63
Niffo💜🚀 :
No be only 800k nah 16m 😂
2026-10-05 12:20:58
184
jokers1627
KÊLVÎN DC :
the guy say n u Neva start I wan buy the studio😂😂
2026-10-05 11:55:16
5
bigbbp
🧜🏼‍♂️ :
800k, you be young John? 😂😂
2026-10-05 10:58:34
80
bhadboicandy0
Bhadboi Candy :
See ur mic 🎙️, 12k self I no get😂😂
2026-10-05 15:44:37
15
vibezking_official
VIBEZ-KING🎙️✪ :
Oga where u expect make him bring that kind money una to do abeg
2026-10-05 13:23:32
24
biig50_verified
Biig50 :
Why you go tell the guy 800k how come? You go make the song blow 😂
2026-10-05 14:26:37
8
kingslim.obum
Kingslim Obum :
you sef na upcoming boi
2026-10-05 14:54:08
6
chase_luxury_fashion_clf
chase_luxury_fashion_clf :
You self go first smile before you send that 800k😂😭
2026-10-05 22:34:38
10
ojay2244
Ohseyn Jarmiu :
2 upcoming 😂 upcoming producer vs upcoming artist 😎😎😂😂😂
2026-10-05 13:17:23
7
abbanzaki
ABBAN ZAKI 🥴 :
800k is too cost for production
2026-10-05 15:54:20
9
obelawo1
ISHOLA ❤️💐 :
Upcoming producer Dey laugh upcoming artist 😂😂
2026-10-05 16:46:38
10
haywhyflex
Haywhy Flex🤬🫶 :
800k as how 😏even dem Attitude rap nah 100k dem Dey do song
2026-10-05 10:16:54
32
mayorkay221
HUH HUH :
nah 78k me dey charge and u guys are still complaining 😂
2026-10-05 10:33:49
25
dfprestige_
dfprestige :
Person Dey tell u him mind. U Dey complain 😂😂
2026-10-05 23:38:39
13
freeblyrical
FREE B 🌟 :
Guy that money too much bring it down to 200k to 250k 😏
2026-10-05 14:16:59
6
To see more videos from user @abexyfroshofficial, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About