@pop_rich0: #fyp #viralvideotiktok #500kviews

F E M I 🌴
F E M I 🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 15:15:46 GMT
82878
10603
196
1676

Music

Download

Comments

quincytomi
Quincy TOMI❤️‍🩹 :
See man wey get dreams biggest fear ☹️💔
2026-10-06 08:23:43
0
lekismoney1
🚀LEKAN🌟⚡️ :
Na your own biggest fear be this for 2026😂
2026-10-05 17:17:54
6
bigsammy692
💫✨ 𝕷𝖔𝖓𝖊𝖗 ✨💫 :
Bro you never get biggest fear oo my own biggest fear is dying poor na why I Dey grind steady leav gurl for their matter oo brr
2026-10-05 09:48:06
392
samstick08
Big sam😡 :
My biggest fear is going broke, and he don happen already 💔
2026-10-06 14:32:52
0
emmyniddrey
ªƳÀŊ̀FƐ̀Ŋ̀Ɨ̀ŌƊS :
Make me sha no loose my mama now nah my biggest fear be that 🤲🏻🥺
2026-10-05 12:51:20
120
akanni5635
AKANNI 🪖🪖🎖️ :
My own be say Mäke I guide before 2027
2026-10-05 12:54:32
111
adeyanju093
🛐🖤Adeyanju🖤🛐 :
e good as everybody eye dey clear
2026-10-05 09:06:02
38
anonymous19730
S.E.G.U.N 💚🪖𓃵 :
My biggest fear is that I don’t want to repeat same thing my parent to me to my children 💔😢
2026-10-05 11:31:55
33
stillgotmotion_01
stillgotmotion_01™️👁️‍🗨️ :
The girl wey Dey the sticker and the picture no be the same thing una just wan trend lol 😭😂
2026-10-05 23:03:42
2
kellysaint32
[@$SaInT kEeLlY$]💔💔💔💔 :
Omoh matter yen lofar oo 😥
2026-10-05 08:19:16
29
idainez3
idainez3 :
See man wey get dreams biggest fear ☹️💔
2026-10-05 13:18:45
241
dairu.deyebu
Dairu Deyebu :
The guy heart go first skip 😂
2026-10-05 12:14:50
7
oba.abuja
OBA💡 :
Your biggest fear na babe, no be wife sef oo oo
2026-10-05 18:37:00
2
ibradosky150
Ibradosky🤦‍♂️💔👨‍🦯 :
Everywhere go first
2026-10-05 10:58:22
15
demon_1214
DÊMØÑ 💀 :
omor I weak on his behalf oh
2026-10-05 15:05:54
4
user5019449078030
Ɓĥíg Řųźź :
my own make my mama no die when i neva make am omo that one don the get white hair o
2026-10-05 14:50:47
5
gmoney57192
O l u Wa S e G u N 🥤❣️ :
Wonma 😔🤦‍♂️
2026-10-05 06:55:07
9
bigmargreat67
⋆˚࿔ 𝐌𝐨𝐥𝐥𝐲🥺📚❤️ :
My babe don catch me again 💔😂
2026-10-05 10:22:34
7
heritage0887
heritage :
na editing bro power of chat gpt
2026-10-05 10:17:57
6
geraldine_001_
GĚRÂLĎIŇE_AĐAMŰ :
Na girl be ur biggest fear😭😂 leave here now 😂my biggest fear is loosing any of my love ones oo I no join do love😂
2026-10-05 19:36:22
3
valentino_ib
VALENTINO🖤 :
This one ma for guy wey Dey carry girl matter for head, me na to loose my mama be my biggest fear ooo
2026-10-05 17:40:24
1
__the_heartbroken_boy
Red 🚩💭🪖 :
My biggest fear na make all my effort and risks no later end up with $10M 😢
2026-10-05 14:07:40
3
stillgotmotion_01
stillgotmotion_01™️👁️‍🗨️ :
Guyyyy the girl Dey single nah Una just carry am for head fr 😭😂
2026-10-05 23:02:29
1
baribasha11
𝐁𝐀𝐑𝐈𝐁𝐀𝐒𝐇𝐀🥶🦍🥾 :
Fear keh you don marry her ?
2026-10-06 06:59:40
1
To see more videos from user @pop_rich0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About