@iamtes_: E go shock u 🤣🤣#teslim #teamsam #dejavu

Teslim
Teslim
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 15:31:48 GMT
310157
71066
3187
5283

Music

Download

Comments

favorite_favy1
Favy💜 :
Na only me and 2 other persons never get the game😭
2026-10-04 17:44:47
5796
yur_favorite_girl
𝓜𝓪𝓶𝓪🖤 :
My space with a net worth of 20b😭😭 if u need money I’m here for u guys
2026-10-04 21:34:57
506
stephaniecrown672
Best girl :
Which one be Lagos life app again 😳things plenty wey I no no o😂
2026-10-05 12:27:14
66
bennitaaaa
B💕!!!! :
This boy use me dump 😭😂😂😂😂💔
2026-10-04 20:28:03
2500
ayinke_awobajo
Ayinke :
Na so so jail I dey go😂😂,illegal way won kpai me 😂😂😂😂
2026-10-04 21:18:09
275
rosakris7
TheRosegirl🌹 :
I just pick pocket now now, the person enter my dm ask me why I thief his money 😂😂
2026-10-04 21:13:06
1288
_omaijo
￴￴ ￴ ￴ ￴: @￴ ￴￴￴￴￴: ￴ ￴￴￴￴￴ :
Me wey be billionaire I still Dey pick pocket for the game 😂
2026-10-05 07:14:28
421
bellagold0901
Bellagold0901 :
Make una involve me ohh
2026-10-05 12:38:34
1
zib_bie
Zee’s Diary 🎀🦢 :
He been wan use me do side chic 😂
2026-10-05 15:00:01
38
queen_l400
Chivelle✨🤍 🪳 :
Omo na only me never join this game?
2026-10-04 20:18:40
811
big_berry26
𝑀𝓈.𝒲𝓊𝓇𝒶 :
I no Dey any relationship na me Dey carry boys 😂
2026-10-04 23:39:15
19
od3rah1
OD3RAH :
Hope am not disturbing
2026-10-05 09:34:00
7
vickyeliza2609
꧁♥︎𝐀𝐘𝐎𝐌𝐈♥︎꧂ :
Abeg someone should gimme moni na my username is Vickyeliza😩😂
2026-10-05 15:59:54
1
ohyeen_cares01
Ohyeen_Cares♥️ :
Abeg how una dey play this thing?
2026-10-05 15:51:52
2
adedejiolabisi1
Horla🦋mi❤️posi💕 :
Something deg happen there even from mosque wey I go this wan take message me😂😂😂
2026-10-04 22:57:10
1
sundaymabel2
MABEL🦋🥀 :
As I no get man for real i don finally get for lagos life [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-05 04:08:02
1
sweetest_dee8
Damilawler🦜🤍 :
Me weh set toilet inside room nko😂
2026-10-04 23:11:04
14
splendour_01
Splendour🌚🦋 :
First key☺️😂
2026-10-05 10:12:27
5
mo.wunmie
𝙼𝚘. 🍒♡ :
As i de collect milli, i de drop Snapchat handle… make God epp my gender😩😂😂
2026-10-04 20:00:59
954
yourfav_deeja
𝒦𝒽𝒶𝒹𝒾𝒿𝒶 ᥫ᭡ :
Una don dey scam for game again? 😭😂
2026-10-04 23:28:08
1021
rosakris7
TheRosegirl🌹 :
Who wan come my house? Na Lekki I Dey stay 😂
2026-10-04 21:15:03
6
realewa24
𝑬𝒘𝒂 💔🥹 :
Omo I get like 4 boyfriends wey dey pay well 😹😭
2026-10-05 05:52:12
46
ola_meedey20
𝑜𝓁𝒶.𝓍𝑜💕 :
Because of 50k wey I pickpocket 😭😭😭😂😂😂
2026-10-04 21:54:47
132
scentsbymidun1
scentsbymidun1 :
Ani i woke up to someone randomly sending me 1billion😭😭😹🤬
2026-10-05 08:09:30
20
a_bikeade
Abike🤎♍ :
I no even understand [Crying][Tears of joy]
2026-10-04 18:02:32
8
To see more videos from user @iamtes_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About