@esut010: Movement 😂😂😂 #esutites #esutok #esut

Esut Connect
Esut Connect
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 17:04:32 GMT
22169
3730
193
175

Music

Download

Comments

cindygold79
Cindy Gold :
Abeg make my mama no see this video oo na next year I wan come back to agbani 😅🤣😂
2026-10-06 15:24:15
0
sommy2542
🦋Sommy💦🫧💗 :
I still dey wait for admission oo😩😩
2026-10-06 11:14:20
6
kingofliberty05
KING OF LIBERTY 👑 :
yesterday and today wey I dey school see as student just dey come like water
2026-10-04 21:46:28
123
_jusjoy11
simple 🌝 :
are they still selling out screening form and Wen is the deadline for 2026/2027
2026-10-07 15:46:56
0
chukwuebuka2121
🚀EBUK🅰️ :
Come today na 7th ooh. Una de run go back
2026-10-07 14:36:55
0
phavour315
Ñ💫ë💞ç💌h💫ë🥺 :
i though January was the agreement 😂
2026-10-05 10:00:41
26
major_8133
Major ♟️ :
I no understand I thought we all agreed to resume next year 🤔
2026-10-04 22:17:04
21
jecpmt01
J£€ 📊 :
bro i don cook beans tire 😂😂
2026-10-05 05:08:44
20
iam_mustard
MSD :
Na January settings
2026-10-06 12:03:56
1
mjane729
🌼Maryjane🌼 :
we till dey wait for admission o
2026-10-05 11:41:05
14
rita16m
𝓫𝓲𝓰𝓡𝓲𝓻𝓲🖤🙂‍↕️🦋💔 :
On Saturday I will run they are doing somehow here too 💔💔 i don turn sales girl 😭😭
2026-10-04 22:41:14
22
wickedenugugal
🌺FÃVËS💞💕 :
me don dey count days 😂 since I come back na so so shout dem wan use kill me You fit dey sleep mk by 12 dem wake u up to make tea 😭😫
2026-10-05 05:16:49
20
m.u.j.i.e
… :
All them undergraduates 😂😂😂😂
2026-10-05 06:36:30
7
mr.saint51
ȻȺŁŁ MɆ MɌ SȺƗNŦ :
I don go save this sound I go recreate this video when I'll be going back but for now make I go wash plate
2026-10-05 08:01:04
16
dimmamariacollections
DIMMA MARIA COLLECTIONS |📍Ota :
una don dey resume?? ahhh una get mind oo. Entering Esut this period is scary, abeg my January gangs gather here🤣🤣
2026-10-05 09:32:50
6
sica.bae26
Sica~ bae :
Doing somehow 😂 We will join you soon hopefully God abeg they are doing somehow here too😂
2026-10-04 17:22:43
16
user8193598126952
Splendour 😍😍 :
See you guys next week 😅
2026-10-04 18:23:42
6
cant.have.valerie
💎alerie :
Nail tech in esut 😍
2026-10-05 07:43:22
5
edehgodwin103
Verified Agent Chiboy of Esut :
Omo na till next year ooo them no dey send me anyhow for house Sha
2026-10-04 21:40:36
10
simp_4...boitazeer
†Tazeer†😈👾 :
Admission don show ?😳
2026-10-06 19:25:10
1
roxygildha
Roxy Gildha 💗🧸❄️ :
Still hoping for admission 😮‍💨
2026-10-06 18:48:29
1
appleseedh
Apple seed :
See my boy
2026-10-05 13:14:04
0
mario_shots1
🏖️𝐌𝐚𝐫𝐢𝐨🌴 :
Kain sound be this 😂😂
2026-10-05 12:58:52
1
seth4836161069903
Mr Bobbywhite :
Sha carry food stuffs oo
2026-10-05 12:08:31
0
To see more videos from user @esut010, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About