for 2026 ??
them still dey post people for WhatsApp ?
2026-10-05 12:17:37
5
KALLON ❤️⚽🔥 :
they fit block the boy from seeing it sef 😂💔
2026-10-05 02:05:52
671
Wendy ❣️ :
Abeg make Ona no dey shade me 😁
2026-10-05 06:29:18
5
𝓣𝓱𝓪𝓽𝓖𝓲𝓻𝓵𝓟𝓻𝓮𝓼𝓱𝓲𝓮 :
where Una thief wrapper from 😹😹
2026-10-04 17:14:38
553
Sad prime🥀🖤 :
No wonder i been dey find my wrapper 🤔
2026-10-05 10:17:35
1
SUCCESS ❤️💖☺️ :
I want to go viral 😫
2026-10-05 07:46:25
132
M....!🎀✨🥀 :
Na once I posted this video on st status tag them join 😂
2026-10-05 04:55:05
87
Smart💖Gurl 💝 :
Is that not my mom's wrapper
2026-10-04 17:32:50
78
Slim beauty♥️♥️ :
Naso some guys dey do too o, dem go post fine girl wey dem no even know, to make us feel say dem know ppl.
2026-10-05 11:18:49
10
Dãrk skïñ gãl 💞 :
My mom have been looking for this wrapper, make una return am[Innocent]
2026-10-05 05:43:19
6
onyifloxy :
that is my rapper ooo
2026-10-04 17:22:33
200
..🥀 :
con still dey beg us for money 😂💔
2026-10-05 07:07:26
26
Tife🖇tee🥹❤️ :
Omo dem my own go reply under the post oo 😌
2026-10-05 11:30:18
1
MIMI💸💞 :
😂😂😂 nawa oo my gender e don reach like that ?
2026-10-05 06:51:05
43
DFW😈SHMURDA😺BB🏳️🌈 :
Una done catch me 😭😂
2026-10-05 10:28:30
20
Ex 💦girlfriend Diaries🇳🇬 :
Am too pretty to be here 😏😏
2026-10-05 10:27:14
14
🌸ELIORA ✦ :
omoh this guy always make me laugh
2026-10-04 17:28:05
78
PRIME 💰🚀 :
Who won learn Elon
2026-10-05 11:27:12
2
𝓟🌹𝓡🌹𝓔🌹𝓧🌹𝓩🌹𝓨 :
Ahh
2026-10-04 18:31:47
7
vibewithfaith9 :
Na this step I like pass 😂😂
2026-10-05 00:49:20
26
SAM SMITH :
na wons I tag all of them
2026-10-05 09:52:05
13
Harmony Chuks ❣️💞👑 :
Shosky it has been long I saw u and ur twinny for my fyp
2026-10-04 17:23:03
11
only_one_bianca1 :
This is so relatable 😭 . One of my WhatsApp girl na so she Dey do she go post fine boy way get car con write “my gee “for caption 😂😂 I go just burst laugh ,guy way no get your time . Only God knows how you think of this caption guy 😂😂
2026-10-05 08:29:18
11
✨Nik's 🌺 :
u dey shade me??? 😒
2026-10-04 21:30:39
22
🥰🥰favy 👧 girl :
so two of una plan to steal ur mama wrapper 😅
2026-10-04 19:50:56
16
To see more videos from user @official_someevibe7, please go to the Tikwm
homepage.