No be my own type of parent peace of mind want kill me😂💔
2026-10-07 21:11:15
9
stoicspurpose :
😂I dey pay with both for my parents house
2026-10-04 21:29:06
160
KAELx :
Omo I dey live alone alone and I dey pay with both sha but e go be nah.
2026-10-08 00:21:29
0
ICON 🦅 :
I dey think of how I wan take arrange my life after I Grad from uni early next year, popsy dey talk about second degree
2026-10-06 20:17:05
1
K3lvin :
shey I fit come live with u
2026-10-04 21:56:18
33
𝐂𝐇𝐈𝐁𝐎𝐘_𝐗 :
I get place to comot go oo, but if I go no more returning, popsy don disown me like that
2026-10-06 18:07:54
9
Kingsley Bernard :
(2020)Left home since I was 18, (2022) sponsored myself through school, (2026)well rn I’m in my own apartment.. hoping things get better soon (your mental health matters btw)
2026-10-07 21:47:28
5
..𖣂 :
Hopefully next year this yenking too much 💔
2026-10-07 20:39:13
1
Chase🧃💚 :
I dey tell you my mama Dey call me by 9:21 say she wan lock door 🥹
2026-10-05 21:13:39
12
AlexisTV🌎🔔 :
living alone and paying both 😂😂
2026-10-05 08:34:35
5
JP🫥 :
God Make funds for relocation lap me abeg 🙌🙏 🥹
2026-10-04 22:30:27
12
FÆMZY :
Omoh which one con better?
I don leave home now, I dey suffer, dis tear no really go as I expect am, I don die!
2026-10-05 12:04:37
1
🄳🅈🄽🄰🄼🄸🄲 :
came @the right time!...
i needed this.>
2026-10-05 06:21:34
5
Chukwuebuka🥷👼 :
I still Dey pay with my mental health 😭
2026-10-04 23:17:54
9
𝑴𝒓 𝑮𝑶Ø𝑫𝑳𝑼𝑪𝑲💳🪵 :
And this is my sign
2026-10-05 06:15:04
7
Øl̶i̶v̶e̶r̶ :
omo me nah both I day pay ooo😫
2026-10-05 07:31:33
3
🌹🧃🚱 :
Guyyy since I comot for house e hard o but I don de man up thank God for life 💔
2026-10-06 09:49:06
1
®random blck dude ™ :
man life hard
2026-10-05 19:17:08
2
BLESSED-MILLI💰 :
Real one Zaza 💯
2026-10-04 21:03:48
1
CHI_Dozie 1%🪫🧃: :
your caption dey go deep brr 💔
2026-10-04 19:06:05
1
VINCE :
just guide
2026-10-05 11:27:35
0
45..🦇 :
deadass💔
2026-10-06 07:20:23
0
SECRĒ 🖤 :
Choose your poison lol 😂
2026-10-08 16:29:33
0
𝐏𝐀𝐌𝐈𝐋𝐄𝐑𝐈 :
Too real
2026-10-05 16:23:01
0
:
Paying both sides bruh…especially that mental health I just Dey fra! The matter gùùn gaaan
2026-10-05 13:45:12
0
To see more videos from user @zazaishim01, please go to the Tikwm
homepage.