@agu_dbaby: Story long 😩#fyp #omoigbo

🎗️OMOIGBO😎
🎗️OMOIGBO😎
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 19:14:10 GMT
68019
12743
94
175

Music

Download

Comments

thatgirldera64
ŃKÀ-DÌLÍM :
I wish I can too but I leave Anambra waka go Lagos wetin I Dey find I no no 😭😭😭
2026-10-06 07:12:45
3
makas_designs
🌸ChukwuAmaka🎀 :
Hunger😂 rice cost 😪
2026-10-05 18:36:56
0
mmachoco02
Mmachoco :
Me wey dey villa since 2 weeks dey form say I dey sick.
2026-10-05 15:12:34
151
chiderafavour142
gifted :
my situation right now 😭😭 hunger wen finish prodigal daughter
2026-10-04 21:10:55
183
obey8570
Elle :
Cynthia
2026-10-05 18:23:27
0
queeniebaby36
Queenie 💫🎀🦋🌸 :
Mom I don’t have feeding money anymore 😩😁
2026-10-06 00:19:39
0
blessing8200
Ronica blaze :
Independent daughter my foot, I’m done
2026-10-05 10:02:02
35
___thelushlounge
The Lush Lounge | Sangotedo✨ :
Omoo this sound 😂😂
2026-10-05 12:13:28
1
gift_ogemdi350
Gift✨ :
na every two days I dey rush go back my papa house 😩😩 I'm tired of being an adult 😩💔
2026-10-05 15:28:42
3
userflourish2
Flourish 💦😌❤️❤️❤️ :
Omo na garri I drink before i slept last night dem no dey tell person I carry my self dey go family house 😭😂😂😂
2026-10-05 15:01:25
13
livingasstephh
_Ify🍒 :
Make I first dey see food chop as I dey restrategize
2026-10-05 10:06:07
31
smileyofgoodlife0
Smiley of good life 😇❤️ :
Hunger Dey too much 😁😁😁
2026-10-05 08:38:59
2
bigfave441
bigfave441 :
Na so I visit my granny for one week she was suprise 😂 no be me hunger wan disgrace 😂🤣
2026-10-05 15:19:41
11
p_lifestyle4
Precious🌸 :
No food outside i don run go back my mama house 😂😂😂
2026-10-04 20:51:34
12
danielwealth_3
👑Munachi 💫🌚 :
Craving for somebody daughter 🤦🤦
2026-10-05 09:02:25
0
nnamdi513
CHUKWUBUIKEM ❣️ :
my wife 🥰🥰🥰
2026-10-04 19:23:30
6
iceyslight
Sincere❤️‍🩹 :
me in boarding house
2026-10-04 20:16:15
0
say_rah121
S🩵 :
I just dy come back to my house today 😂
2026-10-05 19:49:18
1
donemmy48
Don Emmy :
Na Confession go end the matter las las
2026-10-06 11:50:58
0
storyverseafrica3
naija drama toon😂🎭 :
2026-10-05 20:46:24
0
amy0331
Chi~a~maka🦋 :
Me and my elder brother against the world😩😹😹❤️
2026-10-06 09:04:08
0
ujuonyibo
ujuonyibo :
Free food dey house o
2026-10-06 07:43:07
0
uniquesugar5
uniquesugar5 :
I go lie say I miss home meanwhile na free food I Dey find come back 😁😁
2026-10-06 12:34:14
0
nkbabeforeal
GEMINI ♊️ BABY ❤️😍💯 :
Swears all is well
2026-10-06 10:15:13
0
vizy73
Vizy :
2026-10-04 19:24:42
0
To see more videos from user @agu_dbaby, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About