I go out go celebrate my birthday yesterday full family don call me tire if I reach hux today make dem kill me atleast nor be belle I carry😹😌
2026-10-05 05:34:45
683
Utonwa🎀🍫🫧 :
If she dream finish make she wake up 😭😂
2026-10-04 20:57:11
742
Fãve🥺💔 :
Nothing wey this people won tell me dis time, I must enter Lagos this December 😹💔
2026-10-05 08:50:54
272
Lil~ mama 💞🫶 :
My own don kpai no more dream again
2026-10-05 10:03:34
195
Mş. Öğęŷį💕🥀 :
Second week of December i go treat my mama malaria, because na one of the reasons she Dey always dream
2026-10-05 13:02:00
159
Sophie🖤 :
Na my own dream I go follow 😭😂
2026-10-05 08:57:47
267
Aurelia 🕳️🌺 :
i go still find man go benin
I will learn from my mistake 😁
2026-10-06 06:39:44
10
mhizvikkki3 :
After I don go astray finish my mama con Dey talk say she dream say I draw tattoo after I don do am
2026-10-04 21:54:52
96
queencherry💞 :
Na that time her pastor go know say person go get 😂😂😂accident
2026-10-04 19:25:14
88
Jani🌸 :
The only problem be say no sharp location Dey this Anambra 😫
2026-10-05 15:46:44
37
prettyintentions7 :
My birthday is in two weeks and I have made some dangerous plans and since then my mum has been calling for some days now fear nor Dey let me pick 😭this woman don dream again
2026-10-07 10:06:41
5
Mika | Abuja Face Model 💋 :
Na money I no get I suppose don go astray
2026-10-06 01:42:01
6
Zaram😌💕🎀 :
My grandmother na Joseph 😂😂
2026-10-04 21:55:38
24
MORGAN❤️🌚 :
This friends wey I nor get na e just dey hold me back for house
2026-10-05 22:51:03
9
QUEEN @224 :
Me at the party , if I perish I perish
2026-10-06 07:02:58
2
Angel🌺 :
she go turn Joseph assistant this period 😂😂😂😂
2026-10-06 08:13:48
2
baby💞💎 purity 🫧💧 :
na her dream oo not mine
but u see astray I don go am finish
2026-10-04 21:38:39
15
꧁༒☬𝕁𝕦𝕤𝕥 𝕋𝕖𝕖☬༒꧂ :
You don go astray ajeh 😂😂😂
2026-10-04 19:19:58
6
Smart🧃 :
My mama dream nearly make no go collect my atm for Bank 😂😂
2026-10-04 21:44:50
7
Scents by Favy ❤️🛍️ :
Guyyy this my mom 😂she and dream 😅
2026-10-04 21:40:28
5
ofthegoodlife_ :
Sometimes she nor even dream anything
2026-10-05 20:31:37
8
prettypresh813 :
Ahbeg my last year Christmas too dull i really wan party this December
2026-10-05 09:50:16
5
Just me 💘💘 :
Na that time pastor go start to dey see pure vision 😂
2026-10-04 20:32:24
5
To see more videos from user @ozeddc, please go to the Tikwm
homepage.