@waleed.as_: #lagoslife Una de fra oo

Wa⚡️a
Wa⚡️a
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 19:31:17 GMT
20014
6626
78
485

Music

Download

Comments

jruqayyah
Ruqayyahᥫ᭡⋆^ྀ :
I no even get time to think about my problem😂
2026-10-05 21:32:24
29
essentialsbymimss
إيمَن. :
at least I be millionaire na😔
2026-10-05 07:15:49
9
shewawithah
Bambiiii 😝💕 :
make we no play game wey dey help our depression and overthinking?🤣
2026-10-05 17:27:24
34
ahmadbee93
Bunza . :
Toh u wan make I follow the country spoil 🤣🤣🤣
2026-10-05 23:22:05
1
abidbukoye
abidautos :
They want to take away my joy the only place were I get billions 😂
2026-10-04 22:08:30
495
gorgeouskuluu
𝑮𝒐𝒓𝒈.𝒌𝒖𝒍𝒖🧃 :
App wey sweet pass real life for that matter
2026-10-05 06:25:06
56
cyvbftph
juice :
Help me ask oo😭
2026-10-05 08:40:17
12
riella_water
RIELLA🕷️ :
Na me go repair the country ?
2026-10-05 08:47:39
84
you2honey
De Bruyne :
The game don try me
2026-10-05 12:01:51
0
youfoundaimah
Ms Aimah 🎀 :
I dey play game I no dey look the country again Lagos no spoil for the game oh
2026-10-05 01:32:33
20
winxx_hasna
Missbettyboop💋 :
You get funds ?
2026-10-04 19:37:17
41
exotic_r3na
𝓢𝓮𝔁𝔂 𝓐𝓫𝓮𝓷𝓪🫧👙 :
Ah Toh na me spoil Nigeria?🤣🤣
2026-10-04 20:16:06
51
_jesamm
𝒥𝑒𝒿𝑒♥ :
As if na me una president 😂
2026-10-05 23:19:11
1
nobody_hates.abdu11_
A²🇳🇬 :
If them make adamawa life I go play nothing concern me 😂
2026-10-05 00:25:10
6
dfw._joker
JOKER™ :
People just dey spit nonsense bro 😭😂
2026-10-05 14:14:24
2
luciee.ez
L…🎀 :
I tire o 😂make I spoil with the country ni 😭😂😂
2026-10-05 16:12:49
2
brazzzyiscrazyyy
brazy. :
Sadists 😂😂
2026-10-05 12:33:19
1
gethamz
𝐇𝐚𝐦𝐳 :
Help me ask 🤣🤣🤣
2026-10-05 08:57:26
2
nel_z03
˚˖𓍢ִ໋❀ :
Abi na me wan save country wey don kpai?
2026-10-05 09:15:38
0
hxnifx_xix
hanif :
I play I no play na Same thing
2026-10-04 23:15:36
3
fauzeeyarh47
زي🍵 :
Ah toh , i don far
2026-10-04 23:06:49
2
ola___mi___de___41
奥拉米德 :
me wey don buy helicopter kon still get 3 babe 😂
2026-10-05 18:23:06
0
jst.heeda
jst.heeda :
Ah Toh They want you to be boring or maybe just dey look at the sky like na you spoil the country 😂😭
2026-10-04 22:57:37
1
hisfavv_b1tch
P🍒💋 :
Omo mehn it reach to ask oh
2026-10-05 21:27:16
1
anthonyelijah09
Anthony 09 :
Lagos life alllow me forget say I de play efootball 😂
2026-10-06 00:44:56
1
To see more videos from user @waleed.as_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About