@b__banji: #b_banji All babes dey single it depends on who dey ask.. dem go first observe your profile 😂

B_banji
B_banji
Open In TikTok:
Region: CA
Sunday 04 October 2026 20:12:59 GMT
136199
20294
222
3934

Music

Download

Comments

_dcgideon
ƊѦⰏƗⱢⰗⱢѦ 🍀 :
😂😂Na Got paid” ask, wetin you expect before
2026-10-04 21:36:31
497
_oyiwose_
₱₳₮ⱧØ ₦₳₮łØ₦ 👑🦅🚀 :
Abi make I change my name to Gotpaid ?? 😂
2026-10-05 08:40:32
4
vinoleesky2007
𝔸𝕐𝕆𝕂𝕌ℕ𝕃𝔼🐍 :
I no fit get babe seh
2026-10-04 21:53:07
529
evagreat088
Makuochukwu :
I swear for this TikTok any girl way I follow talk next thing them go first observe my profile Omo after then I no go hear anything again 😂
2026-10-04 23:07:10
105
dan.hefeholuwah
I F E Ø L U W Å 💙 :
SHA GUIDE !!!!!!!!!!!!
2026-10-04 20:51:59
1281
axebaby3
🦺FAMOUS P.O.P CELEBRITY🦺 :
my babe seh
2026-10-04 22:30:00
103
dannys_tech_hub
Dannys_tech_hub :
The beginning of wisdom is when you know that profile doesn’t always reflect reality!
2026-10-05 07:15:28
16
majorbanj_
✞ 𝐌𝐀𝐉𝐎𝐑𝐁𝐀𝐍𝐉 ✞ :
I always say it time without number
2026-10-04 20:45:03
73
akuochukwu
victory ✌️ :
nah why I just dey play efootball dey trade 😏
2026-10-05 05:35:26
17
youngbot_tt
ADEWALE👑🤴 :
Na why I private my account 😂😂😂
2026-10-05 00:13:35
15
shed.drack0
ADEBORI😩 :
Na God paid deh talk oo
2026-10-04 21:15:08
53
olamilekan0988
BASIT❤️😌 :
Gotpaid 😂😂
2026-10-04 21:44:26
44
billwill_001
BILLY WILLIAMS :
I was here wen you had nothing bro 😂
2026-10-04 20:31:44
41
emperor23nation
Emperor230 :
I go lie for u 😅
2026-10-04 22:01:46
2
adufe613
Adufe of Lagos😌 :
Me and love
2026-10-05 05:53:06
1
_trillabel
22 :
Like bro 😂😂😂
2026-10-04 23:15:26
1
biglexa1
NAVYFinest 🪖🧃 :
I swear down 🤣🚶‍♀️
2026-10-04 23:10:39
1
mancho_excalated4.9
A GUY CALLED MANCHO 🎌 :
Dem go first pre-reject you make your mind first dey 😂😂
2026-10-04 23:07:48
7
blazeunfiltered
blazeunfiltered :
Moral of story: Get paid
2026-10-04 22:53:22
8
_tofunmi.x
Tofunmi. :
Even if she get babe and she Dey feel you, she go still talk say she no get babe
2026-10-04 20:21:37
20
haryhobami_05
Kaothar🍒✓ :
So real 😂
2026-10-04 20:25:11
7
worldbest676
IRS💳 :
If na me na once I go delete the mesg. I no fit do am sef🤦🏻‍♂️
2026-10-04 22:27:06
7
arion236363
Oluwa Last Blood 🫩 :
Bro u de try for us I swear if nobody go talk I go talk ❤️
2026-10-05 00:34:06
5
horlah273
🪖HØRŁÃH🧩~♡🦀🕷 :
Got paid no small naw 😹😹
2026-10-04 22:44:09
7
To see more videos from user @b__banji, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About