Ibrahim Smart said "Make we warn you oo cos, he's not playing and he can vex buy 2 of your car tomorrow"..
Please do more couples challenge with ade even tho you guys are not dating. your prince cloth will not tear
2026-10-04 22:13:31
148
👿evil sm 👿🌓🪓 :
ade go reach everybody na time
2026-10-07 21:12:24
0
Everythingbykenny Luxe&Thrift :
Smart don Dey find urgent gf ooo😂😂
2026-10-04 20:55:06
394
𝓜𝓮𝓮𝓭𝓪𝓱😊❤️ :
Make una check up on smart😂
2026-10-04 20:54:12
156
💕ᙢᙢᗅ ᙍᐻᓿᒪ 🦅💚 :
Omor ehh body just Dey sweet me anytime I see una ♥️♥️😂
2026-10-04 20:53:59
677
𓄂ᬼ𓆃ASAKE 𓄂ᬼ :
Una fit like mad 😜
2026-10-04 20:53:08
682
S-star…✨ :
Wetin una go gain if una kill smart 😂😭
2026-10-07 06:16:13
0
_OLA💚🥀_ :
Commot lie….them dope together
2026-10-04 21:15:59
90
Aanu♊️💫 :
Smart say make you dey run o😭😂
2026-10-04 21:01:44
77
MAN :
This ade fine ooo
2026-10-07 16:07:28
0
Broken 💔 :
our husband right 😂😂
2026-10-07 11:16:55
0
2nd Daughter♈❤️🩹 :
This boy too clean and fine pass Smart.
2026-10-04 21:12:42
69
fathia🧋🏵️ :
my people 🥹❤️
2026-10-07 16:41:08
0
𝙻𝚡𝚒𝚜🥀 :
Smart right now😂
2026-10-04 21:30:34
26
꧁ 🎀Lαsт Gαℓ Mιмι🎀 ꧂ :
Smart won run mad oh 😂😂😂
2026-10-04 23:27:32
0
Yommie treats😋😚 :
Leave Adenike and come to Oluwayomi😂
2026-10-07 12:35:38
1
23th Aug 2017💔😭😓🥲 :
Omo ade don go 💔😂
2026-10-04 21:08:50
11
FËÄRŁĘŚŚ🪖🤬 :
Smart right now 💔😭😂
2026-10-04 21:20:07
6
🦋🌸 Mellycious🍭💞 :
The way body dey sweet me anytime I see Ade video for this guy page ehnn 🙈😂
2026-10-04 21:28:22
40
Vanessa💕🫧🙂↔️ :
Una fit 🌚💕
2026-10-04 20:53:45
7
IRE GOLD🦂🦂 :
make una kiss naw 😂
2026-10-04 20:57:23
14
🥀🌹Blêssïñg🌹🥀 :
Omo smart cry this night oooo make una check on am nah😳
2026-10-04 20:56:15
21
GOODNESS💕💐 :
Am not even pained 😭😂
2026-10-05 08:08:26
16
To see more videos from user @ibrahimgotbaned, please go to the Tikwm
homepage.