@baddest_remzy: Lagos wetin una call am self?😂 #fyp #viral

REMZY🐐
REMZY🐐
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 21:20:43 GMT
82624
18468
572
1960

Music

Download

Comments

__only.pexxy
𝓛𝓲𝓿𝓲𝓷𝓰𝓪𝓼𝓟𝓮𝔁𝔁𝔂✰ :
At least it has helped me escaped reality abit
2026-10-05 02:16:14
3080
faithybabyy4
𝓕𝓪𝓲𝓽𝓱𝔂𝓫𝓪𝓫𝔂 :
Enjoy life….learn to be happy .. everything no be problem ❤️
2026-10-05 12:40:02
442
igradgreat
𝗜🪵𝗗🧃𝗚💕🦇💫 :
Nigerians na every trend them Dey do oo I don’t even find the game interesting I no even bother download m
2026-10-05 06:28:15
280
abdsobur22
Olánrewájú :
It’s normal, that’s why it’s called trend…
2026-10-05 05:49:22
1431
ralph_remz
Ralph Remz🦅 :
Oga be going if e tire us we go rest…life no hard😂🔥
2026-10-05 09:29:04
554
the_real_mimii
Ms.mimi🥹📿 :
Yes make e tire me me I don sha collect 200k real money from my Lagos life Mr Barry them 😭😂
2026-10-05 13:43:49
25
seneta46
️Seneta :
Till i finish this money skii
2026-10-05 18:02:45
21
fortune6642
Engr Fortune👷 :
Bro e don tire me now sef the money too much
2026-10-05 18:31:59
1
thee.realdiva
dico_dava💞 :
If Una don snap picture for mirror una go Dey feel like Merlin
2026-10-05 16:53:56
76
wizard_911
Ꮤ𐌀ᕓ𐌄 :
E get as you go get money reach, you go just tire 😭
2026-10-05 10:40:35
8
chibest026
CHIBEST🧣 :
Na international break cause am, no reason am.
2026-10-05 15:59:26
6
ms.pinkxx
Freda.jpg🍒🐆 :
E don tire me I just Dey move round circles
2026-10-05 00:19:37
170
fazkeid01
🅵🅰🆉🅺🅴🅸🅳♑️ :
Them carry distractions come give Una ,Una Dey happy 😏
2026-10-05 02:19:28
7
iamfisayomi8
FISAYO🫧🌸 :
Make una come play one state jare 🥰
2026-10-05 07:15:08
9
usernogetnyash
Usernogetnyash🌚💐💕👌 :
As I wake up I de see Lasu for the game
2026-10-05 09:59:41
9
collinsc80
COLLINS :
Allow us to escape this broke life fr the moment 😂
2026-10-04 23:55:58
54
favorite_client
Favorite_client🌝 :
all na fake love 😹
2026-10-04 21:54:47
13
success1.1
𝚜𝚞𝚌𝚌𝚎𝚜𝚜💰 :
I be trillionaire 😂
2026-10-05 09:16:04
11
ujunwa_emerald
Emerald 💕 :
You wey no play am, me wey Dey play am, if nobody work nobody go chop… have fun while it’s last🥰
2026-10-05 07:23:06
31
davidgodwin53
️David Godwin :
Some people no dey even enjoy am, them just dey follow up for trend lol
2026-10-05 06:05:11
20
prettykanyin6
ℒ𝒾𝓋𝒾𝓃𝑔𝒶𝓈𝓀𝒶𝓃𝓎𝒾𝓃💗 :
Na you sabi most mature life is not that hard everybody is just chilling 🤷🏻‍♀️
2026-10-05 11:43:23
56
chimeremma06
MS.JULYŔ 🗽🤎 :
atleast it's distracting me from me 🫩
2026-10-05 02:33:38
57
huwa_one
♡ 𝓜𝓸𝓷𝓪 ♡ :
It’s just to ease stress and have fun it’s not really that deep please
2026-10-05 10:39:19
27
microfx_23
Notification :
most people dey play the game so them fit use the iPhone of the game them go happy as them dey use dynamic island
2026-10-05 08:18:56
118
nicolasnnana
️ :
No worry, money da for clubbing till next week
2026-10-05 11:21:03
42
To see more videos from user @baddest_remzy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About