Omor candy sabi dress abeg… Likeeeee her sense of dressing is so mature
2026-10-05 00:57:53
19
𝓞𝓶𝓸𝓽𝓸𝓵𝓪ᥫ᭡ :
Besti 🤦♀️who’s in 🥰
2026-10-05 07:16:08
7
Evil 😈👿Bella😈👿👿 :
the only mummy of Benin
Yur face show yur shoe shine 💞💞💞💞💞💞💞💞💞
2026-10-04 21:35:31
32
Jenny💎🍒🌹🦋 :
I just love this your leg bead🥹,gimme nah😒
2026-10-04 22:36:51
9
Everythingnailsandlashbyjessey :
Gbam 🤝 I no sabi cut off sha 🤧 nah you go tire 🤧
2026-10-04 21:34:58
13
nenzy💕💋 :
My bby u ar looking cuteee
2026-10-05 01:35:16
1
💋Ms.DND💐❤️🩹 :
Candyyyyyyyyyyyyyyyy my babe don leave me because of u ooo😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2026-10-05 00:50:16
5
Eziamara🎀🌹💞💘 :
I go fall wetin no good for this step
2026-10-05 07:21:53
1
Benita Gold❤❤ :
You too sabi this fashion thing 🥰🥰🥰
2026-10-04 23:52:10
1
Onyinyechi 🍫❤️ :
Online friend needed pls😢
2026-10-04 22:27:20
5
Nikki :
The outfit is 🔥 🔥 🔥
2026-10-04 22:06:23
3
🌺Rita🌺 :
I love you 🌺🌺🌺🌺🌺🥰🥰🥰
2026-10-04 21:33:51
8
Barbie Richie 123 :
2026-10-04 21:54:47
1
estie :
ma'am
2026-10-04 21:34:43
2
ÐÕRÃ👅💋🌹 :
besti needed
2026-10-05 07:56:27
0
🍀❣️celebrity Nancy ❤️🌴🙈 :
bestie needed ☺️
2026-10-04 22:39:44
2
CHaIRmAN BtC😎🥶 :
Na me dey hot oo
2026-10-04 22:51:03
3
꧁🍀🐍Sweet💞mira💝꧂ :
help me I need justice I love u na why I come omama i come all the way from bayelsa just to see u 😭😭 I invite 30 people we reach collect table na so the bouncer carry my bag troway na iPhone 14 pro manager dey fine yesterday I even beg this guy that guy say we don pay e con puch me,I waist transport from bayelsa to oghara 15k from oghara to Benin 6k I lodge 45k I never think of to go back nay my new phone lost please help me talk to the CEO,😭😭
2026-10-05 08:02:52
3
ISABEL 💘🌷🌸❤️ :
Abeg make CDT enter BBN house next year ooo 🥹❤️
2026-10-04 22:05:52
2
To see more videos from user @candydteddy_, please go to the Tikwm
homepage.