Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@lifeisloading_: #sadquotes #fyp
GaWd🥷🏽
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 21:51:05 GMT
113341
26424
371
5925
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0MB
)
Watermark .mp4 (
0MB
)
Music .mp3
Comments
CHI🌸NE🦋CHE🏖️REM💰 :
I get clothes but I no get outfit 🥺
2026-10-05 15:27:40
3
EasyLifek♎️ :
Am facing a lot at this my 20s God you day look me
2026-10-05 21:36:12
0
sonialove :
Omo na rag I dey wear ooh
2026-10-05 17:17:30
2
𝓐𝓭𝓮۶۟ৎ🌸 :
Nah why Ano dey commot 😩😭
2026-10-05 11:35:49
7
D.Dollar Exchanger :
I no even get any new clothes anymore God abeg 🙏🙏
2026-10-05 11:22:07
7
Bôrãh❤️🙃 :
Omo no be memes sha
2026-10-05 09:40:04
500
𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓼𝓱𝓲𝓴𝓮𝓶𝓲🌸 :
Round neck don turn off shoulder finish😔
2026-10-05 17:42:28
141
🎀MaNdY🇪🇸 :
Na 3 hours I use ooo God when
2026-10-05 19:13:58
2
Drew_Btm :
Na person wey know me write this things 😭
2026-10-05 14:23:10
78
Black Diamond 💎 :
sometime i go vex sit down hux
2026-10-05 11:06:52
58
Abike🌸💜 :
Pata gan ti slack 😔
2026-10-05 16:49:21
69
Fav love🥰 :
One of the reasons im always indoor, people think im an introvert but deep down😔I have nothing to wear out💔
2026-10-05 10:10:15
71
Mide Luxwears :
And my sweet boy don die 😭
2026-10-05 15:18:27
22
owosky :
Na why to comot house hard me dieeeee
2026-10-05 15:15:44
18
OLACHI🌸 :
Nah Ankara for burial I later wear 🥺
2026-10-05 12:18:17
23
Anna :
Omo 😭 most times I'll be like I don't want to go anywhere again guyyyyy😂😂
2026-10-05 11:29:57
17
Stoic 🥀🎭 :
omo if no NYSC khaki i no for dey naked today
2026-10-05 11:30:21
6
CeeBunna💎🧑🏫 :
Okirika wey I buy make I dey manage iron kon burn am..🥹🥲
2026-10-05 16:22:09
8
꧁༆GIFT ꨄ♡︎_🥹❤️꧁༆ :
Omo even church cloth dey hard for me Naso one boy look me finsh tell me say na only this one cloth you get for church😭💔😔
2026-10-05 14:50:23
8
Happy gurl💞♥️🥰 :
I think Se Na only me no get good cloths😳😭
2026-10-05 15:08:18
8
Evil_desire ❤️🩹🥹 :
I just dy cry dy beg God💔
2026-10-05 03:08:49
6
𝕽𝖎𝖗𝖎🍁 :
Na slippers 🥿 be my problem now sef 🥲 na bathroom slippers I Dey wear come out , I com Dey use rain wen Dey fall every day Dey cover up 💔
2026-10-05 12:46:20
7
ANIKE LUXURY WEARS :
All my clothes don fade
2026-10-05 21:12:20
0
D’ee :
Story of my life
2026-10-05 18:27:45
1
E4ma🦋💕 :
Omo 🥺
2026-10-05 19:49:26
1
To see more videos from user @lifeisloading_, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
The Last Dance 😢 | #leomessi #messi #argentina #viral #fyp
Móc phơi giày dép #mocphoigiay #mocphoigiaydep #mocphoigiaydepdanang #mocphoigiayinox
my comfort song || #homesick #lyrics #weakhero
المغادرة الصامته هي الرد العظيم لكُل من أستهان بِطيبه قلوبنا ..🍂 #اميمة_طالب #خواطر #اكسبلور
Neymar x Song 🤙🤩🔥 #fahad_editz #football #neymarjr #foryoupage #viralvideo
Combo 2 Hộp Tắc Chanh Dây Mật
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy