@aburoiyasaheed7: Abeg😭🙏🏽😂#lagoslife

Aburoiyasaheed😝❤️
Aburoiyasaheed😝❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 October 2026 22:04:18 GMT
61538
6381
483
764

Music

Download

Comments

joygiver27
Joy giver :
Successful mission they no caught me today 😂😂😂
2026-10-05 17:02:39
3
capturebott43
My peace 🥰 :
Abeg how dem take dey pick money for club
2026-10-05 21:44:56
0
shawtyxx57
herprivatelife_✨🦢 :
I buy house for Banana island ino sabi set am 😂😭
2026-10-05 11:34:30
609
joyoseghale04
Joy Xoxo🫧💕🦇 :
Dem nor gree me go club oo😂
2026-10-05 15:51:15
0
shop_dero62
dero's essentials(Isd) :
omo imagine spending 80k to gain 12k at balogun market, burst my head guy
2026-10-05 18:51:46
1
eniolaaaaaaa___
Eniolaaaa :
I go too pick money for club this night 😂😂😂
2026-10-05 14:46:37
6
million_luxe001
💕🌸MILLION LUXE🫦💗💦 :
Bisola don later leave club?
2026-10-05 14:12:42
241
lastbby26
Pretty Single 😪💔🖤❤️‍🩹 :
I Dey here Dey dash boy millions 😂😭 he Dey call me sugar mummy
2026-10-05 16:32:20
8
thatt.crochetgurl
🩰 𝓗𝓪𝓯𝓼𝓸𝓱 𓆩♡𓆪💕 :
Wetin make u faint first of all?😭😹
2026-10-05 06:56:20
182
feranmi68580
𝑭𝒆𝒓𝒂𝒏𝒎𝒊.𝒙𝒐 🕸️💞 :
So na you faint vomit garri for my body 😂
2026-10-05 14:58:10
105
olamide20274
Olamide❤️‍🩹 :
Naso I faint for Balogun market 😔😭😂
2026-10-05 13:13:51
73
gabbymaniac
Gabby :
Them Dey thief for the game🤣🤣
2026-10-05 14:33:11
39
chu_kwu_naza_ekpere
N💕 :
Abeg how dem dy pick money oo…today from Quilox to hallelujah challenge 😂😂
2026-10-05 19:40:57
6
playb864
ღ :
Una go collect tf and Una no go come 😂😂
2026-10-05 10:25:30
27
oluwatosin511
Oluwa Tosin 🙇🏾‍♀️💡 :
Make Una help me i just join I no sabi set am😩
2026-10-05 17:29:52
10
yennefe_r1
Jennifer🐬🩵 :
I started around 5 pm today , I don get 21 billion 😂😂😂
2026-10-05 17:51:42
9
abisola992
💕HALEEMAH💕 :
How una Dey pick money for club?
2026-10-05 10:03:05
11
tm_foodlink
tm_foodlink :
Bill me 😂
2026-10-05 15:51:15
5
shop_dero62
dero's essentials(Isd) :
omo I drank pure water and gala 50k e shock me die
2026-10-05 17:12:06
17
chisomndianaekwu
Anna❤️🦂 :
Omo I picked millions yesterday ehhh
2026-10-05 11:04:22
9
oriyomiabeje1
MORAYO 🙂‍↔️😝💕 :
Then thief my phone 😂
2026-10-05 02:46:32
10
temitopeoluwa029
ESSENCE BY AJ 🛍️ :
Someone stole my money 😂
2026-10-05 02:20:01
6
dahmie.x
Dahmie.x ᥫ᭡ :
All billings can come in 😂
2026-10-05 18:13:22
0
kaash_boi
️ :
Bill me in billions 😅
2026-10-05 19:25:39
0
shelosther55
miracle baby 😝🖤 :
Make help me na 😭😭 because I be lapo baby nobody gree help me 😔
2026-10-05 14:16:56
4
To see more videos from user @aburoiyasaheed7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About