I told the NEPA official in my street self ...Dem wan dey do shakara for me because I wan get new bill...😂I told them me and your oga dey same level oh,make una dey calm and I left go office straight....I got what I needed that week
2026-10-05 09:50:49
13
21oscarr :
Ughelli people 😭😂
2026-10-05 12:06:37
0
OFFICIAL KING MENISE :
Na true talk
2026-10-05 13:20:21
0
comradesodikay537 :
My guy told me this , not knowing the oga self Na my boy 😂😂 the thing shock am
2026-10-05 11:57:48
2
alligotoschool_01 :
No qualm
2026-10-05 11:42:59
3
Lone survivor 🪐🫂 :
Let’s be guided please 🙏🙏🫶
2026-10-05 10:54:28
5
DËRÂÅ 🦅🇬🇧 :
me we guide you oga lol 🤣🤣
2026-10-05 12:19:18
0
O ji Ofor ja Ana 👹☦️😈 :
na so 😁
2026-10-05 10:33:23
2
Morley 🤭❤️ :
Very simple !!!
2026-10-05 11:03:22
2
KING DAVID NOAH 👑 :
I swear 😂
2026-10-05 10:11:29
2
Badperson🌏 :
e no hard😂
2026-10-05 10:27:42
2
Hassan :
Me self no small nah
2026-10-05 10:02:15
1
user ceo :
i swear
2026-10-05 09:00:11
1
Mineral_hunter :
I swear
2026-10-05 09:09:55
1
To see more videos from user @bigciti, please go to the Tikwm
homepage.