Wetin you go come talk about us 😂😂wey de kuje lmao 🤣
2026-10-05 12:34:05
1
Michael | Web Designer :
What is this 😂. You people should fear God o
2026-10-05 11:57:30
0
_badboyani :
Chai since I come this Lugbe I never rest😂
2026-10-05 12:08:04
0
Ms Ted’s༒ :
Chai una don look us less oh.
2026-10-05 11:53:17
0
beryl_kekong :
I need a female friend in lugbe make we go see town together 😂
2026-10-05 11:39:39
0
Wig Vendor/Stylist In Abuja :
You want rage bait me Abi 😅
2026-10-05 08:46:44
5
ADUKE’s VOGUE ✨✂️ :
If Lugbe people behave like this how do you expect gwagwalada behave 😂😂. Let me be your fashion designer in lugbe my queens 🤗
2026-10-05 07:35:27
31
𝕄𝕤.𝕊𝕙𝕒𝕝𝕝𝕪⁷ᥫ᭡🩵 :
and lugbe people will be saying lugbe is closer to town than nyanya axis😂😂😂 i have stayed in lugbe before and i’m currently in army barrack kurudu and i can gladly tell you it it closer to town than lugbe
2026-10-05 12:59:46
1
blaqkyellaa :
Laugh wan keee me for office 😂
2026-10-05 11:21:12
2
....rayo🧚♀️ :
una don see us finish
2026-10-05 07:04:24
3
David. Mechanical Engineer :
Una dey mad iswr😂😂
2026-10-05 07:24:37
4
ßig_Savage✨🙂↔️ :
Na so people from Gwagwalada when they enter airport road Lugbe 😂
2026-10-05 08:48:01
1
Deborah Warrie :
wetin be this [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-05 08:32:07
0
Hairsbypee :
Which kind thing be this 😂😂😂
2026-10-05 09:37:04
0
el_shuaeeb :
Wetin you go talk about orozo or karshi people 😂😂😂
2026-10-05 12:43:59
0
Benniee_2 :
😭😂💔 please stop 😂😂😂😂
2026-10-05 07:09:35
0
kaychyxx :
lol I thought we are in town already 🤣
2026-10-05 07:02:13
0
Affydeen :
i no go still comot
2026-10-05 12:37:24
0
Zinny’scuisine and surprises🎊 :
Ooh my lubge people 🥰come and buy yummy treats here don’t go to town anymore 🥰🥰
2026-10-05 12:46:08
0
OMO :
Where be town for Abuja? Wuse Abi Garki? Abi maitama abi guzape Abi asokoro? Bro na only when you enter estate you go see the township everywhere else in Abuja is just as good as same apart from maraba, Karmo, Gwagwalada and Mpape
2026-10-05 13:23:36
1
🦋Isora🌸🌸🌸 :
Na everytime una take da shade us 😭
2026-10-05 12:56:46
0
fan._taasy :
2026-10-05 13:14:28
0
Alexander Gerard DGreat :
Una Don see Lugbe finish
2026-10-05 13:01:52
0
Chapter🐦🔥 :
Na rage bait me, no rage bait me, 😭
2026-10-05 10:20:20
0
To see more videos from user @lugbefct.newss, please go to the Tikwm
homepage.