@pxt_spam: Infact I no fit come to you as a woman. #relatable

pxt_spam
pxt_spam
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 07:00:04 GMT
174305
37478
187
3084

Music

Download

Comments

kimtoyor
Omotoyosi🫧🙂‍↔️ :
E no mean say make she come first slap me o
2026-10-06 13:27:36
437
kim_of_goodlife
𝓐𝓾𝓷𝓽𝔂 𝓚𝓲𝓶🩵 :
I don do am before and dem beat me😭😂😂😂 never again sha
2026-10-06 11:53:50
11
iwaotanomodolapo
Dolapo 🩵✨ :
Omo even as a wife never!!!
2026-10-07 14:44:50
151
sarahejiro52
Sa Rah♌️💕 :
Those girl wey dey shade their babe ex dey make me laugh 😭😭
2026-10-06 19:45:22
122
ivy_billard02
𝐼𝓋𝓎.𝒷𝓁𝑜𝓈𝓈𝑜𝓂💕🧚🏼‍♂️ :
I can’t oo I’m too soft for that😹😭… I’ll just leave
2026-10-13 11:47:00
0
dtoxicgurlyallhate3
. :
She said “Physically”😭
2026-10-12 14:27:48
0
glitz_by_toyosi
Glitz_by_toyosi :
Na only when dem wan collect my bestie I Dey fight 🤣
2026-10-12 17:04:15
0
shunky01
Shuqroh ᥫ᭡ :
I’d rather fight for my girlfriends oh
2026-10-05 16:00:04
189
prizzy74
PRIZZY 😽 :
Even online fight I no fit !
2026-10-05 23:17:30
93
holuwa_damilola
Da_Mi🌸❤️ :
Allah wahalia [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-12 08:57:34
0
iloveme20052
Ameerah 💋💕 :
Man or anyother thing I can’t get physical please
2026-10-05 19:26:34
16
favvy_luxe.ng
favvy_closet.ng🛍️📍Lagos :
I no Dey ever get strength sef 😂
2026-10-05 18:18:45
12
aramide.93
Olamiposi💙👑 :
God forbid bad thing 🤣🤣🤣 na why I dey like low key relationship
2026-10-05 14:07:21
46
simplylayo2
LAYO🦋🦋 :
Anyday wey i do am…make Una Kpai me🤲🤲
2026-10-07 19:44:40
3
_dabinooo
M✨💕 :
I can’t even text another woman because of a man, talk-less of this🤣
2026-10-07 18:39:04
1
_ochanyaa
_ochanyaa :
The day I come to you as a woman ,make sure you break my leg abeg 😭😪
2026-10-06 23:36:43
5
the__outfitter
Kevwe🌸 :
Won ma na shege si mi Lara😭(that one no mean say make you try am oo)
2026-10-06 09:40:07
2
elanbydee
ADEOLA🥹❤️ :
Inno fit shade sef not to talk of fight😹😭
2026-10-06 15:18:56
4
taiwoomolola1
Big_T🫧🍒 :
Anything fighting physical
2026-10-07 19:20:36
1
clawsbyarin
Nail technician in Ede/Owode :
Them go too beat wetin no good comot for my body 😂😂
2026-10-08 11:52:22
1
temmy2582
temiloluwa :
God forbid, make person spoil my fine face
2026-10-07 18:55:02
1
ellaa.091
⋆.𐙚 ̊𝕰𝖑𝖑𝖆 ˚˖𓍢ִ໋❀ :
Physical fight ooo, online fight ooo, spiritual fight ooo, I no fict because of man
2026-10-05 23:24:01
3
mo_organics
mo_organics :
You can’t find me in that kind of setting…nibo
2026-10-07 12:54:01
1
car_sun
Car Sun :
literally not a man on this earth is worth fighting over- like PLS take him off my hands🧚‍♀️👋
2026-10-13 09:23:37
1
fola.shadeee
Shade 🎀 :
F!ght keh make person con spoil face and skin way I still Dey manage 😂 Abeg skincare too cost 😂😂😂
2026-10-08 08:15:08
1
To see more videos from user @pxt_spam, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About