@fado2331: #tiktok #fyp #trending #viral #yourpage

BIG FADO 💸🏃
BIG FADO 💸🏃
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 10:34:11 GMT
21461
4264
55
336

Music

Download

Comments

staycalm879
Me📚! :
Godforbid fear death never even if I use the money for just two years I dey okay with am make I just take care of my mom that’s good
2026-10-05 20:54:14
2
light.boi19
Lonely Heart 😩 :
I don’t know what my four father do God wey I con Dey suffer like this my papa don suffer a lot me to wan con carry ham Omoh if Una see say your papa Dey always sit alone outside at night e get why ooo Omoh iya mhi take the risk na Adam and Eve offend God what my own god self no do well oooo 😩😭
2026-10-05 21:43:17
2
spyrowire1
spyrowire1 :
Hmm death is not my problem my problem be say i no wan die poor
2026-10-05 16:28:01
32
pelumiademola
OFF THUG :
forget death have the money 💰 🤑 💸 first
2026-10-06 14:36:01
2
dollyspeedy
D̷o̷l̷l̷y̷s̷p̷e̷e̷d̷y 🦂 :
fear death keh 😳
2026-10-05 20:01:53
0
koded_zayny4
koded 💔 🪫 :
I don reason am tire 😒
2026-10-06 10:00:54
0
tayeseshile
🪔..ĪFĀ.....ŤĄÝĘŠĚ...👹.ÊŠŮ.🌴 :
Long life without money nah punishment... 🧼🚶‍♀️
2026-10-05 21:19:55
3
real_dennis00
🫁❗️ :
Omo una just dey motivate me to take the risk with this sound
2026-10-05 15:56:19
12
tumininu20d
M.s Tumi🌴💕 :
I no wan die poor and I won’t die young
2026-10-06 01:09:33
5
bigtino419
TĨNO💥CHASE 🥷🏼 :
Omoh 🤫
2026-10-06 19:38:01
0
deadsoul211104
ÐẼÃÐ$SØŲŁ👻🦀💐 :
No risk no success my brr😕😡
2026-10-06 03:50:14
0
gizzy340
gIZzY💨💔 :
Huh you no fit meet up ni yen💕✌️
2026-10-05 17:51:05
1
userbaikox4tla
Mis Kate ma’am :
Why nah
2026-10-06 08:16:39
0
alaba0151
Eniola🏒 :
Omooor
2026-10-05 21:21:57
0
20.naira63
💔🥲 :
You fit first them die brr 😌💔
2026-10-05 20:39:28
1
adeola44860
@A❤️D❤️E❤️O❤️L❤️A :
I no fear death oo even if I wan die make I get bastard money live for my mama she really try a lot
2026-10-05 20:35:20
1
danio4cb
🇳🇬D I O4️⃣🦍 :
I get mind but I no see sure location 😩😔
2026-10-05 20:26:35
2
lowkey..money
*꧁༆ABEFE༆꧂ 💨🥳 :
Omor na to go see baba for village this congratulations must fall out this year 😡
2026-10-05 17:01:28
1
ayo.ola422
☘️ᗩYOOᒪᗩ ✨🤡 :
You never ready to get am clear ni oo remember risk is better than regret 🫵🫪🤐
2026-10-05 13:22:24
3
yhoung001
Yhoung stepper ✝️ :
if I die nah my time reach 😤 make i sha get this money 💰 🤑
2026-10-06 19:13:51
0
youngdalex
Young~Dalex 🦀 :
you dey fear death for where everyone go still die
2026-10-06 09:05:06
0
sordman1486
$oRdM∆N💕💲 :
you dey fair death. you never ready you risk ham or not you go still die
2026-10-06 09:15:35
0
230149jejeboy
easy boy one and only :
you better risk am now before he too late 😆😆😆 if you run too fast you go die young if you run too slow you go die poor 😅😅 just choose one 😆😆😆 money buy happiness 😅😅😅 who go die by water fire no fit kill am 😁😁😁 just go ahead 😂😂😂😂
2026-10-06 09:47:57
0
goldenson874
*꧁༆ *GOLDENSON* ༆꧂* :
una still dey fear death
2026-10-06 14:25:48
0
To see more videos from user @fado2331, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About