Nor be where I like I go sit down? Nor be where dey comfortable for me na I go sit down? Thesame way u dey pay na thesame way me too dey pay
2026-10-07 21:49:06
1
Regnant 👩🏽🍳 🎂 💄✨ :
if e nr let you enter, enter another bus
2026-10-06 09:12:18
250
DADA✨ :
Oga all of us dey do am😹
2026-10-06 10:14:02
87
Winnie's cakes :
yesterday my body finish, this one I want to come down the lady at the side refused coming down , while trying to false myself to pass her leg picked my leg I fell down go use chest hit slab both my hand everything Pelled that God my baby was at my back assuming I use baby carrier wetin I for talk
2026-10-08 06:35:20
0
rabson_dikko :
car stand full sapele road if them no shift enter car stand buy motor !
2026-10-06 13:10:20
36
Uhunmwonde first daughter :
dis shouldnt be a topic we all do this gurl.
2026-10-06 15:01:36
58
Favour 🔱 :
Sister, i go no where😂😂😂😂
if you too talk
i go pay for the sit.
2026-10-07 16:34:41
0
Faith 🍒 :
I will not shift I came first and that place make me comfortable if you cannot enter the middle wait for another bus
2026-10-06 14:10:00
76
Splash of colors Beautie :
I nor go shift , u come meet me for the bus , any where I like I go sit down .
2026-10-06 10:51:24
44
TheCyberVendetta :
Usally do😆🤦🏾♂️
2026-10-07 15:57:08
2
Berry :
If u no fit enter inside then u move go enter another bus, I no de shift for anybody
2026-10-07 06:45:12
6
FineFay :
I nor go shift, if you nor wan enter find another bus 😂😂
2026-10-06 11:15:06
13
aura_bysandy :
If you too argue I go pay for the extra seat make u enter another bus😂😂
2026-10-06 16:42:25
6
VERSATILE BEAUTY BOSS | HER 🤎 :
So annoying
2026-10-08 09:49:23
0
Ese collection 🪡🪡🪡🪡🧵🧵 :
Nothing go make me shift ooo 😂😁😅😅😅😅😅
2026-10-05 20:43:08
5
benincity_thrifthaul :
If I’m the first person to enter, I’m picking anywhere of my choice to sit, E no concern me
2026-10-06 20:06:51
9
ℳ𝓈.𝓅𝑒𝓇𝒻𝑒𝒸𝓉🎀 :
Madam enter middle nor put me for talk I first you come and I go choose any sit I like 😂
2026-10-06 15:27:51
8
Micky💙 :
I swear the thing is so annoying 😏
2026-10-06 08:42:25
5
chef_presh01 :
Why I go shift??? Nor be say u come meet me for there😂😂😂if u nor wan enter middle u go wait for another bus na
2026-10-06 10:48:24
8
Anthonia :
lol 😂 I go match you back, tell you sorry
2026-10-06 22:56:06
0
MUMMY T HAIR AND BEAUTY WORLD :
I Dey do am well well 😂😂😂😂
2026-10-06 15:06:35
0
JennyO🦋 :
I talk say I go do video too o 😂
2026-10-07 07:52:55
0
Cleaners in Benin city :
Na you sabi o🤣🤣
2026-10-07 17:09:57
2
Ebony Blessing :
Anet don go viral ooo
2026-10-08 10:13:37
0
To see more videos from user @deanet1ofbenin, please go to the Tikwm
homepage.