@deponbole1:

🤡💥DEPONBOLE💥🤡
🤡💥DEPONBOLE💥🤡
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 11:20:56 GMT
391709
61283
3330
14212

Music

Download

Comments

midethealaga
Alaga Iduro/Ijoko in ile-ife :
i ate one fufu in pH it's called eche loiloi omoh, na to hold table swallow am
2026-10-06 21:04:46
3204
jamesobinna12
jamesobinna :
he get wan kind fufu wey i chop one time i dey swallow am i know feel say anything dey enter through my stomach na my spinal cord i dey feel am 😂😂😂
2026-10-06 09:30:29
2370
spypresident7
NODRUGSJUSTWEED🪓 :
I chop one fufu for anambra and I no fit stand up for 5 minutes ,I come Dey cry say dem don poison me o , fufu wey Dey burst throat
2026-10-06 08:33:42
7694
dehinbo.shola2
Dehinbo Shola :
Na 6 to 6
2026-10-05 13:33:03
560
tonytzeey
Tonytzeey :
Our fufu na 10000 mah battery , e Dey last die 😁😁😁😁
2026-10-05 16:31:36
1793
bintu.hajjo
bintu hajjo :
I chop one fufu for enugu i nearly meet my creator
2026-10-06 11:37:31
896
mideysofine
mideysofine :
Try Enugu fufu you go wan die
2026-10-06 08:11:57
1877
ramu..091
RAMU😤 :
Akpu wey I chop last month still dey one corner of my belle😹
2026-10-06 17:28:27
888
nailedbyoba0
THRIFTLUX 🛍️ :
Their fufu don damage my throat 😂
2026-10-05 22:23:25
4905
kennyjay199
Trust :
Omo back in camp in mami, one Igbo friend said make he carry me go chop fufu….. Egbami my throat almost tear[Tears of joy]
2026-10-08 05:26:08
2
youaintsteph
S; :
I don’t understand Yoruba but your reaction is funny asf😂
2026-10-06 09:58:46
1718
rectorranking
RectorRanking👨🏻‍🎓👮🏻‍♂️ :
Nah everything about them hard😹
2026-10-07 04:10:24
1
shuksapparel
shuksapparel :
Omooo, everybody in this comment section has experienced one or two in the hands of akpu 😂
2026-10-08 05:10:28
2
chikaudo1
jovita :
leave our fufu for use na 6 to 6
2026-10-08 05:39:39
1
bridalstylistinishaga
Bridal/wig stylist in Ishaga :
I can eat 3 wraps of Yoruba fufu but you see Igbo fufu dem no born me well make I chop 2 wraps 😂😂😂 iku ni yen 😂
2026-10-06 07:26:41
254
kaliscollection
KALIS :
pele add small water 🤣na so we dey chop am.awa ni omo ajeokuta ma mu omi
2026-10-05 11:41:13
190
teesugar20
TeeSugar20 :
The one I eat yesterday nearly k**l me😂
2026-10-05 21:17:48
217
oyindamola_096
💌Oyindamola 💌 :
bi ayewon sele niyen , infact i can never eat it in my life is like stone
2026-10-06 06:15:33
22
ajoke_620
🌷𝓜𝓮𝓵𝓪𝓷𝓲𝓮~🫧🤎 :
I no fit chop igbo fufu again for my life 😩 weytin I experience that day my mouth no go fit talk am 😩 for 4 days i dey fear to shit o 😭 Idi mi fe ya 😭 I con dey bite on clothes to shit o 😂 Na God no kill me
2026-10-06 20:24:10
605
house_of_teetohstitches
house_of_teetohStitches :
Whenever I buy igbo fufu, I go add hot water come turn it and make soft to my own taste 😂😂
2026-10-05 22:47:18
651
lummy_nailedit
LUMMY _NAILEDIT💅 :
I remember when I was dating my ex wey be Igbo…naso I chop akpu for the first time omooo I no fit sleep even the next day e no gree digest and I’m not even capping my ex had to take me to a pharmacist that gave me something that made me vomit all the fufu nah after I vomit the fufu after 24hrs I Dey ok Tbvh the fufu traumatized me so teeeee I no Dey chop even Yoruba fufu again and everytime I see fufu or hear someone talk about fufu I Dey always swear for my ex EKENE😭😂😂
2026-10-07 20:40:08
111
d_dazzleskincare1
D_dazzleskincare :
Why you sef no buy Yoruba own😂😭
2026-10-05 21:42:58
938
adebisi1095
HeisDavid🖤 :
My mama dey call am knockout😂😂
2026-10-06 22:18:30
58
9jamemesofficial247
OBA OF MEMES 🇳🇬 :
I don chop fufu wey In 2 minutes I lose my voice 🥺😂💔
2026-10-06 21:23:12
217
iam_folami13
Folami🌹 :
I chop Igbo fufu for this Lagos e stuck for my throat I con Dey use water push ham 😂😂the woman said I go use another swallow push ham ni not water 😂
2026-10-06 19:45:14
385
To see more videos from user @deponbole1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About