@layinkaadvert0: This is the first time a chant has ever gone THIS wrong for me… I was only trying to help someone apologize, and I ended up catching the man’s full anger. 😭💔 #fyp
Layinka Mi Ayinke🎙️
Region: NG
Monday 05 October 2026 11:28:00 GMT
Music
Download
Comments
ŁËÄÐŞ🇳🇬🌸💕 :
Make I con use this sound 🤣🤣, this aunty sef Dey rage bait the man 🤣🤣🤣
2026-10-05 14:38:41
2
Akintokun Sunday (TheLightBoy) :
Se you fit help me beg people wey I Dey owe money😭😂
2026-10-05 20:32:02
41
heyyyyliza :
E shock akewi serf
2026-10-05 23:32:21
0
Oyindamola :
If you no understand Yoruba u don miss😂😂😂
2026-10-05 21:20:12
1
I B K_baby🥰💋🌹 :
Se e fe pa san aye na once I burst laugh 😂😂😂😂
2026-10-05 13:41:21
327
Asake Hairssence 💆🏼♀️❤️ :
Una suppose Dey ask Una client offense before Una start work 😂😂 make Una no Dey collect curse 😂
2026-10-05 14:26:37
242
Ademilola69 :
he said ki len ke
2026-10-05 12:04:37
613
Mimi’s.corner :
Won ni ke dake ah😭😂😂😂
2026-10-05 14:10:55
168
Beautified-by-evidence 💅🏻👀 :
ODun loran mi wa oooooooooo😹😹😹💔
2026-10-05 13:19:36
166
kennyrichie210 :
🤦♀️he said he no do again 😂😂😂
2026-10-05 12:11:33
1
AKURE ABAYA & JALABIA VENDOR :
Nah that ani ke dake make me laugh 😂 some customer self 😆
2026-10-05 13:02:47
1
Borah❤️ :
Make mr femi easy with my sister o🤣💔
2026-10-05 20:54:03
1
ewaade524 :
A ni Ke dake seh
2026-10-05 12:08:36
110
@ PHONE VENDOR IN AKURE :
Omooo I don laugh tire 😂😂 Water even dey drop from my eye 👁️This thing too funny abeg 😭😂 The man mouth no good at all😂😂
2026-10-05 15:05:57
79
Mummy DD💙💙TwinBoys FTM :
You sef😂😂😂😂😂😂,sorry ehn☺️
2026-10-05 11:34:47
142
NO 1. FRUIT PARFAIT IN AKURE📍 :
Is the apology chant for me lol 😂
2026-10-05 12:00:00
38
꧁༆ADE🤭💕🫂ꨄ༆꧂ :
See as I dey laugh 😹😹😹😹
2026-10-05 15:41:17
28
Bukky thrift city :
Ahhh😂😂brother femi dey vex ooo
2026-10-05 14:23:27
14
Belleza Fragrance World :
😂😂😂Odun don put you for trouble
2026-10-05 13:28:30
7
Shineright 🌸 :
Ani ke dake 😂
2026-10-05 21:28:50
8
Oyindamola🥰 :
E con be like say each line of the chant dey increase the man anger😂😂
2026-10-05 13:26:22
23
Hayjee✌️ :
Ki le n ke na
2026-10-05 12:40:11
8
ꨄOdunayomiꨄ :
Okomi Mabinu simi
2026-10-05 13:16:13
126
ENERGY CONCERT IN AKURE :
Omo I no fit laugh ooo😂😂😂😂😂😂.
2026-10-05 12:33:30
6
IKSO|Cereal vendor in Akure :
omoh you self try ooo
them say stop you continue 😂😂😂
2026-10-05 16:52:14
9
To see more videos from user @layinkaadvert0, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.