@chrisontopdem: Esosa you be tiff😂 #fyp #lagoslife

ChrisOnTop 🦂
ChrisOnTop 🦂
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 12:26:21 GMT
171913
13654
497
1410

Music

Download

Comments

simplelagosgirl
ESOSA💕 :
Na me 😂😂
2026-10-05 21:36:15
1677
unmatch08
Joshua🙂‍↕️🚀❤️ :
Dem dy do livestream? Omo I just confused 😂😂😂
2026-10-05 17:55:35
1060
jayceenth
Jacintha 🤍 :
Humble Beginning🥰
2026-10-08 01:59:11
0
lorde_014
Evelyn🌸🥂🌹 :
I Dey find who go help me organize my house my pay
2026-10-08 09:55:40
0
lawal_x
𝔏𝔞𝔴𝔞𝔩 :
Them dey accept cryptocurrency 😭😭
2026-10-05 17:52:56
156
oluwasegz_
✡️ØĻŮWçÈĞŹ 😶‍🌫️🔯 :
Nah real money she dey charge?? 😂😂
2026-10-05 15:46:14
210
niffey_
Oluwanifemi❤️ :
Na everyday this game Dey confuse me 😩😩😩
2026-10-05 22:26:22
342
legoman716
LEGOMAN :
I dash one 50b she con ask say hope say I rich for real life because I ask for snap 😂😂
2026-10-05 16:00:29
669
rashaelcodm
Rasha`el🌺 :
and 1 person dey the stream
2026-10-05 12:39:13
146
ada___eze
𝑨𝒅𝒂𝒆𝒛𝒆❀ :
Abeg dem don add two state???
2026-10-06 01:15:09
195
omahnkama
omahnkama :
I say make I use my billions pay for billboard for that eko Atlantic side,Omo dem Dey charge me 250k asin real money oo😂
2026-10-09 00:39:22
1
scotlevy0_
꧁༒☬𝓑𝓻𝓸𝓴𝓮 𝓫𝓸𝓲☬༒꧂ :
My crib no be for pikin 😂
2026-10-05 17:35:49
109
chidera27
Sophiaᥫ᭡🐅. :
Abj boring o who send me come economy 30m keh😔😂
2026-10-05 23:31:18
41
comr._saddi
SADDI🔥 :
this use.live feature nor dey my own o
2026-10-08 11:43:24
0
favyshairmprie
Favys❤️💰 :
I need money oo like 3m
2026-10-08 11:53:40
0
nancys_treats
nancys_treats :
My crib 🥰🥰
2026-10-08 09:35:15
1
dani_gbemi
OMO OLORI 💕❤️ :
I Dey find interior decorator 😭, my house no Dey enter my eye
2026-10-07 08:00:10
11
richie.1st
Richard🌬 :
no put ur card for that game ohh 😂if not u go learn
2026-10-05 17:30:04
50
_daisy171
tequila 🍷 :
I just dey hot this evening I nor fit screenshot all 😁
2026-10-05 21:45:08
8
chinchin_x2
Amaka | AI-Automation :
ah.theyve put voice features??
2026-10-05 17:01:34
22
ip_._v
Picanto👑 :
I know say e go reach dis stage 😒
2026-10-05 15:46:14
18
itslima.tex
𝓛𝓲𝓶𝓪.𝓽𝓮𝔁.𝓫𝓲𝓺𝓺 :
live stream for lagoslife?
2026-10-06 00:05:09
66
scotlevy0_
꧁༒☬𝓑𝓻𝓸𝓴𝓮 𝓫𝓸𝓲☬༒꧂ :
Hope I’m not disturbing
2026-10-05 16:04:13
9
bobbycyber
ᵇᵒᵇᵇʸ† :
she even add service fee 😂
2026-10-05 17:02:14
9
miraisfynasf
Pretty mira 🎀 :
Ahh when this one start
2026-10-05 16:33:46
12
To see more videos from user @chrisontopdem, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About